cash

Naija

Etymology

From: English cash coined from Middle-French caissier

Pronunciation

  • kâʃ

Play Play

Noun

  1. Paper wey get as dey take colour am con write put for am wey people fit use buy something or pay person.
    • You just dey talk sey no get cash, you no get cash. Make we go bank go collect your cash wey dey dere naw. If you no get money, talk sey you no get money.  — (You have been repeating that you don’t have cash. Alright then, let’s go to the bank and withdraw the money you have there. If you don’t have any money, just own up!)
    • How you want take pay? Cash or card?  — (How do you want to pay? Cash or card?)
  2. money.
    • Dem get cash.  — (NST_cleaned__19760, They are wealthy.)
    • E get some kind business wey you no go fit enter if you no get better cash. Better block like dem Abiola and Dangote own, if you hold am your mind go come down  — (There are some businesses you won’t be able to do if you are not wealthy. If you are very wealthy like Abiola or Dangote, you’ll have some confidence.)

Verb

  • Make person go collect money
  • Abeg help me go cash cheque.  — (Kindly cash a cheque for me.)
  • E no fit cash di money for bank because e no go school.  — (She/he could not withdraw money at the bank because he is illiterate.)

Related forms

cash madam

Synonyms

money

Translations

  • English: money