casting

Naija

Etymology

From English cast

Pronunciation

kástìn

Play Play

Noun

  • Wetin dey happen wey be sey de don talk wetin person be or wetin person do come outside.
    • Na who do bad ting dey fear casting.  —  (Only a guilty person is afraid to be exposed.)
    • No be sey I no fit come dat una side, na casting I dey fear.  — (It's not that I can't come to visit, I just don't want to be exposed.)

Synonym

seefinish

Translation

English: exposure