Difference between revisions of "casting"

Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
 
===Etymology===
 
===Etymology===
From English ''casting''
+
From English ''cast''
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
 
kâstìn
 
kâstìn
Line 9: Line 9:
  
 
===Noun===
 
===Noun===
* Sey de don talk wetin person be or wetin person do come outside.
+
* Wetin dey happen wey be sey de don talk wetin person be or wetin person do come outside.
 
** {{ux|dv| Na who do bad ting dey fear '''casting'''. | (NSC_Onwuegbuzia_2020, Only a guilty person is afraid to be exposed.)}}
 
** {{ux|dv| Na who do bad ting dey fear '''casting'''. | (NSC_Onwuegbuzia_2020, Only a guilty person is afraid to be exposed.)}}
 
** {{ux|dv| No be sey I no fit come dat una side, na '''casting''' I dey fear. |(NSC_Onwuegbuzia_2020, It's not that I can't come to visit, I just don't want to be exposed.)}}
 
** {{ux|dv| No be sey I no fit come dat una side, na '''casting''' I dey fear. |(NSC_Onwuegbuzia_2020, It's not that I can't come to visit, I just don't want to be exposed.)}}

Revision as of 11:34, 15 April 2022

Naija

Etymology

From English cast

Pronunciation

kâstìn

Play Play

Noun

  • Wetin dey happen wey be sey de don talk wetin person be or wetin person do come outside.
    • Na who do bad ting dey fear casting.  —  (NSC_Onwuegbuzia_2020, Only a guilty person is afraid to be exposed.)
    • No be sey I no fit come dat una side, na casting I dey fear.  — (NSC_Onwuegbuzia_2020, It's not that I can't come to visit, I just don't want to be exposed.)

Synonym

seefinish

Translation

English: exposure