Difference between revisions of "casting"

(Created page with "==Naija== ===Etymology=== From English ''casting'' ===Pronunciation=== <sm2>Pcm-ng-casting.f.ogg</sm2> <sm2>Pcm-ng-casting.m.ogg</sm2> ===Noun=== * Sey de don talk wetin per...")
 
 
(5 intermediate revisions by 3 users not shown)
Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
 
===Etymology===
 
===Etymology===
From English ''casting''
+
From English ''cast''
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
 +
kástìn
 +
 
<sm2>Pcm-ng-casting.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-casting.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-casting.m.ogg</sm2>
 
<sm2>Pcm-ng-casting.m.ogg</sm2>
  
 
===Noun===
 
===Noun===
* Sey de don talk wetin person be or wetin person do come outside.
+
* Wetin dey happen wey be sey de don talk wetin person be or wetin person do come outside.
** {{ux|dv| Na who do bad ting dey fear casting | (NSC_Onwuegbuzia_2020, Only a guilty person is afraid to be exposed.)}}
+
** {{ux|dv| Na who do bad ting dey fear '''casting'''. | (Only a guilty person is afraid to be exposed.)}}
** {{ux|dv| No be sey I no fit come dat una side, na casting I dey fear. |(NSC_Onwuegbuzia_2020, It's not that I can't come to visit, I just don't want to be exposed.)}}
+
** {{ux|dv| No be sey I no fit come dat una side, na '''casting''' I dey fear. |(It's not that I can't come to visit, I just don't want to be exposed.)}}
 
====Synonym====
 
====Synonym====
 
[[seefinish]]
 
[[seefinish]]

Latest revision as of 20:13, 3 May 2023

Naija

Etymology

From English cast

Pronunciation

kástìn

Play Play

Noun

  • Wetin dey happen wey be sey de don talk wetin person be or wetin person do come outside.
    • Na who do bad ting dey fear casting.  —  (Only a guilty person is afraid to be exposed.)
    • No be sey I no fit come dat una side, na casting I dey fear.  — (It's not that I can't come to visit, I just don't want to be exposed.)

Synonym

seefinish

Translation

English: exposure