Difference between revisions of "casting"
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Naija) |
EmekaFelixO (talk | contribs) |
||
Line 3: | Line 3: | ||
From English ''casting'' | From English ''casting'' | ||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
+ | kâstìn | ||
<sm2>Pcm-ng-casting.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-casting.f.ogg</sm2> | ||
<sm2>Pcm-ng-casting.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-casting.m.ogg</sm2> |
Revision as of 12:53, 11 August 2021
Naija
Etymology
From English casting
Pronunciation
Noun
- Sey de don talk wetin person be or wetin person do come outside.
- Na who do bad ting dey fear casting. — (NSC_Onwuegbuzia_2020, Only a guilty person is afraid to be exposed.)
- No be sey I no fit come dat una side, na casting I dey fear. — (NSC_Onwuegbuzia_2020, It's not that I can't come to visit, I just don't want to be exposed.)
Synonym
Translation
English: exposure