casting

Naija

Etymology

From English casting

Pronunciation

kâstìn

Play Play

Noun

  • Sey de don talk wetin person be or wetin person do come outside.
    • Na who do bad ting dey fear casting.  —  (NSC_Onwuegbuzia_2020, Only a guilty person is afraid to be exposed.)
    • No be sey I no fit come dat una side, na casting I dey fear.  — (NSC_Onwuegbuzia_2020, It's not that I can't come to visit, I just don't want to be exposed.)

Synonym

seefinish

Translation

English: exposure