casting

Revision as of 22:16, 30 November 2020 by EmekaFelixO (talk | contribs) (Created page with "==Naija== ===Etymology=== From English ''casting'' ===Pronunciation=== <sm2>Pcm-ng-casting.f.ogg</sm2> <sm2>Pcm-ng-casting.m.ogg</sm2> ===Noun=== * Sey de don talk wetin per...")
(diff) ← Older revision | Latest revision (diff) | Newer revision → (diff)

Naija

Etymology

From English casting

Pronunciation

Play Play

Noun

  • Sey de don talk wetin person be or wetin person do come outside.
    • Na who do bad ting dey fear casting  —  (NSC_Onwuegbuzia_2020, Only a guilty person is afraid to be exposed.)
    • No be sey I no fit come dat una side, na casting I dey fear.  — (NSC_Onwuegbuzia_2020, It's not that I can't come to visit, I just don't want to be exposed.)

Synonym

seefinish

Translation

English: exposure