Difference between revisions of "catch"
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Naija) |
|||
Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
− | |||
− | |||
− | |||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
− | + | From: English ''catch'' | |
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
Line 16: | Line 13: | ||
* Frequency in raw corpus: 908 | * Frequency in raw corpus: 908 | ||
* Frequency rank in raw corpus: 389 | * Frequency rank in raw corpus: 389 | ||
− | |||
− | |||
− | |||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
catch: (of brake) to grip, to intoxicate -- Definition in Naija? | catch: (of brake) to grip, to intoxicate -- Definition in Naija? | ||
− | + | # Sey someting/person hold someting/person | |
# Egbokhare (frequency:Inf) | # Egbokhare (frequency:Inf) |
Revision as of 18:24, 29 January 2021
Naija
Etymology
From: English catch
Pronunciation
- kátʃ
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 37
- Frequency rank in NSC treebank: 300
- Frequency in raw corpus: 908
- Frequency rank in raw corpus: 389
Verb
catch: (of brake) to grip, to intoxicate -- Definition in Naija?
- Sey someting/person hold someting/person
- Egbokhare (frequency:Inf)
- No dey catch brake like dat. — (Don't grip the brake like that.)
- Drink dey kach me. — (I am intoxicated by alcohol.)
- obj (frequency:98)
- Fear catch me. — (NST_cleaned__15782, __no translation__)
- Fear catch me o. — (NST_cleaned__15777, __no translation__)
- mark-obj (frequency:61)
- Na im Ben-hadad plan to catch Elisha. — (jw__4174, __no translation__)
- Peter no just dey enjoy to catch fish. — (jw__29982, __no translation__)
- nsubj-obj (frequency:26)
- but now when dem catch dem. — (deuber__2339, __no translation__)
- You see na dere I catch you. — (NST_cleaned__9069, __no translation__)
- aux-obj (frequency:21)
- Fear dey catch you? — (NST_cleaned__24104, __no translation__)
- From dere, we go f-... comot, go canal, go catch fish. — (PRT_05_Ghetto-Life_MG__119, From there, we will f-... head out and go to the canal to catch fish.)
- - (frequency:15)
- and na you shame go catch — (deuber__3005, __no translation__)
- comot, go canal, go catch fish. — (NST_cleaned__41838, __no translation__)
- advcl-obj (frequency:12)
- Catch glaucoma quick na im be solution — (bbc__24900, __no translation__)
- Social media wan catch fire as Eminem yab Trump — (bbc__90758, __no translation__)
- nsubj (frequency:7)
- You see na dere I catch you. — (JOS_26_Small-Talk_DG__228, You see, that's where I caught you.)
- If you jump, de catch you, na your luck o! — (IBA_22_School-Children_DG__79, If you jump and they catch you, it will be your luck o.)
- cc-obj (frequency:6)
- Di driver of di bus don run and police for di area don close di school plus catch di owner. — (bbc__34187, __no translation__)
- Na only two pipo survive di Sosoliso Airline crash wey hit di ground as e land and catch fire. — (bbc__71643, __no translation__)
- mark (frequency:5)
- Bird get sense well well, dem no easy to catch — (jw__4998, __no translation__)
- Di person wey your power no reach to catch, no be God you go carry am give? — (deuber__5994, __no translation__)
- aux-nsubj (frequency:4)
- No be only PDP im dey catch? — (JOS_32_School-And-Party-Politics_DG__119, Is it not only PDP he is catching ?)
- If I go break im head, you know sey na me de go catch eheh. — (NST_cleaned__13157, __no translation__)
- csubj-obj (frequency:3)
- Fear catch me. — (KAD_23_Christians-In-Kaduna_DG__36, I was overwhelmmed with fear.)
- Fear catch me o. — (KAD_23_Christians-In-Kaduna_DG__31, I was afraid o.)
- conj-obj (frequency:2)
- Na private beach for Lekki area of Lagos wey people like to go sidon catch fun and enjoy nature. — (bbc__71708, __no translation__)
- Na so fear catch AEK Athens players and dem run comot field say e no safe for dem and dem no come back again. — (bbc__71958, __no translation__)
Derived forms
Synonyms
- shoot 0.74 495, kill 0.68 3193, burn 0.67 571, bite 0.67 110, swallow 0.66 94, blow 0.66 324, boil 0.66 106, pour 0.65 199, bury 0.64 278
Antonyms
- shoot 0.74 495, kill 0.68 3193, burn 0.67 571, bite 0.67 110, swallow 0.66 94, blow 0.66 324, boil 0.66 106, pour 0.65 199, bury 0.64 278
Translations
- English: (of brake) to grip, to intoxicate