Difference between revisions of "catch"

 
(9 intermediate revisions by 6 users not shown)
Line 3: Line 3:
 
From: English ''catch''
 
From: English ''catch''
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
* kátʃ
+
* kâtʃ
 +
 
 
<sm2>Pcm-ng-catch.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-catch.f.ogg</sm2>  
<sm2>Pcm-ng-catch.m.ogg</sm2>  
+
<sm2>Pcm-ng-catch.m.ogg</sm2>
 
 
===Frequency===
 
* Frequency in NSC treebank: 37
 
* Frequency rank in NSC treebank: 300
 
* Frequency in raw corpus: 908
 
* Frequency rank in raw corpus: 389
 
 
 
 
 
  
 
===Verb===
 
===Verb===
#Sey someting /person hold someting/person.
+
# Sey someting /person hold someting/person.
 
#:* {{ux|dv| Na im Ben-hadad plan to '''catch''' Elisha. |(jw__4174, Ben-hadad planed to catch Elisha.)}}
 
#:* {{ux|dv| Na im Ben-hadad plan to '''catch''' Elisha. |(jw__4174, Ben-hadad planed to catch Elisha.)}}
#:* {{ux|dv| Comot, go canal, go '''catch''' fish. |(NST_cleaned__41838, Go out, go to the canal to catch.)}}
+
#:* {{ux|dv| Comot, go canal, go '''catch''' fish. |(NST_cleaned__41838, Go out, go to the canal to catch fish.)}}
#Make person dey feel someting.
+
# Make person dey feel someting for body.
#:* {{ux|dv|Fear dey '''catch''' you? |(NST_cleaned__24104, I am scared.)}}
+
#:* {{ux|dv|Fear '''catch''' me. |(KAD_23_Christians-In-Kaduna_DG__36, I was afraid.)}}
#:* {{ux|dv|Fear '''catch''' me. |(KAD_23_Christians-In-Kaduna_DG__36, I was overwhelmmed with fear.)}}
+
#:* {{ux|dv| As I stand for dere, no be me dey dere. If you see di kind piss wey '''catch''' me eh, you for dey sorry for me. |(NSC_2022, Standing there, I was not myself. You’d have been very sorry for me, if you know how pressed I was.)}}
#Make person find out wetin person do.
+
#:* {{ux|dv| Dey do small small o, no go catch  di one wey doctor no go fit treat. |(NSC_2022, Be very careful, don’t contract what the doctor cannot cure.)}}
#:*{{ux|dv|You see na dere I '''catch''' you. |(NST_cleaned__9069, I saw you there, I caught you red-handed.)}}
+
# Make person find out wetin person do.
#:* {{ux|dv| But now when dem '''catch''' dem. |(deuber__2339, But now they have been caught.)}}
+
#:*{{ux|dv|You see, na dere I '''catch''' you. |(NST_cleaned__9069, You see, that was where I caught you.)}}
#Make dem arrest person.
+
#:* {{ux|dv| You dey tink sey eye no dey see you. Di day your oga go '''catch''' you, you go remember sey I don first wan you. |(NSC_2022,You think no one sees you. The day your boss will catch you, you’ll remember that I had already warned you.)}}
 +
# Make dem arrest person.
 
#:* {{ux|dv|If I go break im head, you know sey na me de go '''catch''' eheh. |(NST_cleaned__13157, If I break his head, I will be the one to be arrested.)}}
 
#:* {{ux|dv|If I go break im head, you know sey na me de go '''catch''' eheh. |(NST_cleaned__13157, If I break his head, I will be the one to be arrested.)}}
 
#:* {{ux|dv|Di driver of di bus don run and police for di area don close di school plus '''catch''' di owner. |(bbc__34187, The bus driver is at large; The school has been closed by the police and the owner has been arrested.)}}
 
#:* {{ux|dv|Di driver of di bus don run and police for di area don close di school plus '''catch''' di owner. |(bbc__34187, The bus driver is at large; The school has been closed by the police and the owner has been arrested.)}}
 +
====Synonym====
 +
[[gbab]]
 
====Related Forms====
 
====Related Forms====
[[catch feelings]]  
+
* [[catch feelings]]
====Synonyms====
 
*
 
  
====Antonyms====
 
*
 
 
====Translations====
 
====Translations====
 
* English: ''catch, arrest,
 
* English: ''catch, arrest,

Latest revision as of 09:48, 28 February 2024

Naija

Etymology

From: English catch

Pronunciation

  • kâtʃ

Play Play

Verb

  1. Sey someting /person hold someting/person.
    • Na im Ben-hadad plan to catch Elisha.  — (jw__4174, Ben-hadad planed to catch Elisha.)
    • Comot, go canal, go catch fish.  — (NST_cleaned__41838, Go out, go to the canal to catch fish.)
  2. Make person dey feel someting for body.
    • Fear catch me.  — (KAD_23_Christians-In-Kaduna_DG__36, I was afraid.)
    • As I stand for dere, no be me dey dere. If you see di kind piss wey catch me eh, you for dey sorry for me.  — (NSC_2022, Standing there, I was not myself. You’d have been very sorry for me, if you know how pressed I was.)
    • Dey do small small o, no go catch di one wey doctor no go fit treat.  — (NSC_2022, Be very careful, don’t contract what the doctor cannot cure.)
  3. Make person find out wetin person do.
    • You see, na dere I catch you.  — (NST_cleaned__9069, You see, that was where I caught you.)
    • You dey tink sey eye no dey see you. Di day your oga go catch you, you go remember sey I don first wan you.  — (NSC_2022,You think no one sees you. The day your boss will catch you, you’ll remember that I had already warned you.)
  4. Make dem arrest person.
    • If I go break im head, you know sey na me de go catch eheh.  — (NST_cleaned__13157, If I break his head, I will be the one to be arrested.)
    • Di driver of di bus don run and police for di area don close di school plus catch di owner.  — (bbc__34187, The bus driver is at large; The school has been closed by the police and the owner has been arrested.)

Synonym

gbab

Related Forms

Translations

  • English: catch, arrest,