Difference between revisions of "chain"

Line 23: Line 23:
  
 
===Verb===
 
===Verb===
#Make person take join join iron hold someting.
+
# Make person take join join iron hold someting.
#:*{{ux|dv|Oya, '''chain''' di motor for dere. |(Egbokhare_2020, Go ahead, detain the vehicle there.)}}
+
#:*{{ux|dv|Na here I '''chain''' my bicycle naw. See di chain for ground!|(Egbokhare_2020, This was where I chained my bicycle. See the chain on the floor.)
#Make person get habit or someting wey e trap am.  
+
# Make person get habit or someting wey e no fit comot from.
 
#:*{{ux|dv|As e de go, no let shack '''chain''' your life o.|(NSC_Odirin 2020, At this rate, you will become addicted to alcohol.)}}
 
#:*{{ux|dv|As e de go, no let shack '''chain''' your life o.|(NSC_Odirin 2020, At this rate, you will become addicted to alcohol.)}}
#:*{{ux|dv|Dem don '''chain''' that guy destiny for village na im make e hussle no dey pay.|(NSC_Odirin 2020, That guy has been hexed in the village that is why he does not succeed at all his endeavours.)}}
+
#:*{{ux|dv|Dem don '''chain''' that guy destiny for village na im make e hussle no dey pay.|(NSC_2020, That guy has been hexed in the village that is why he does not succeed at all his endeavours.)}}
  
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
Line 33: Line 33:
 
    
 
    
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: To hold a vehicle, to become addicted
+
* English: ''to hold a vehicle, to become addicted''

Revision as of 11:33, 6 June 2022

Naija

Etymology

From: English chain

Pronunciation

  • tʃên

Play Play

Noun

  1. Join join iron wey dem take de lock someting.
    • Na chain de chain us.  — (NST_cleaned__25891, We have been chained with chains.)
    • But e cut the chain, and e break the iron wey dem put for im leg.  — (jw__35362, He broke apart the chains and iron on his leg.)
  2. Group wey de part of someting.
    • Di third important part of di chain na di distribution companies, na dem dey carri light go everibodi domot.  — (bbc__38874, The distribution companies are third in importance on the scale; they distribute power to everyone's home.)
  3. Small join join iron wey person dey wear for neck.
    • I never large reach those wey de buy gold chain take toast babe na, shuo!  — (NSC__ 2020, I am not like moneybags who buy gold necklaces to woo a lady, the heck!)
  4. Person family people.
    • Na long chain na im I get na.  — (NST_cleaned__8534, I have a big family, you know.)

Translations

  • English: Chain, Group, Necklace, Family

Verb

  1. Make person take join join iron hold someting.
    • {{ux|dv|Na here I chain my bicycle naw. See di chain for ground!|(Egbokhare_2020, This was where I chained my bicycle. See the chain on the floor.)
  2. Make person get habit or someting wey e no fit comot from.
    • As e de go, no let shack chain your life o.  — (NSC_Odirin 2020, At this rate, you will become addicted to alcohol.)
    • Dem don chain that guy destiny for village na im make e hussle no dey pay.  — (NSC_2020, That guy has been hexed in the village that is why he does not succeed at all his endeavours.)

Synonyms

Translations

  • English: to hold a vehicle, to become addicted