Difference between revisions of "chain"

 
(38 intermediate revisions by 6 users not shown)
Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
===Alternative forms===
 
* stones 0.70 38, groundnut 0.70 19, pound 0.68 43, wrap 0.68 46, stain 0.67 28, wood 0.66 72, firewood 0.66 36, corn 0.66 42, soap 0.65 45
 
 
 
===Etymology===
 
===Etymology===
Borrowed from English chain
+
From: English ''chain''
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
Line 10: Line 7:
 
<sm2>Pcm-ng-chain.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-chain.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-chain.m.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-chain.m.ogg</sm2>  
 
===Frequency===
 
* Frequency in NSC treebank: 0
 
* Frequency rank in NSC treebank: inf
 
* Frequency in raw corpus: 54
 
* Frequency rank in raw corpus: 3028
 
 
The word is used more in written texts than orally.
 
 
  
 
===Noun===
 
===Noun===
chain: no definition -- Definition in Naija?
+
# [[join join]] iron wey dem take de lock someting.
 
+
#:*{{ux|dv|Na '''chain''' de chain us.|(NST_cleaned__25891, We have been chained with chains.)}}
 
+
#:*{{ux|dv|But e cut the '''chain''', and e break the iron wey dem put for im leg.|(jw__35362, He broke apart the chains and iron on his leg.)}}
# - (frequency:13)
+
#Group wey de part of someting.
#: {{ux|dv|Na '''chain''' de '''chain''' us, |(NST_cleaned__25891, __no translation__)}}
+
#:*{{ux|dv|Di third important part of di '''chain''' na di distribution companies, na dem dey carri light go everibodi domot.|(bbc__38874, The distribution companies are third in importance on the scale; they distribute power to everyone's home.)}}
#: {{ux|dv|Na '''chain''' de '''chain''' us so, |(NST_cleaned__25895, __no translation__)}}
+
# Small [[join join]] iron wey person dey wear for neck.
# case-det (frequency:3)
+
#:*{{ux|dv|I never large reach those wey de buy gold '''chain''' take toast babe na, shuo!|(I am not like moneybags who buy gold necklaces to woo a lady, the heck!)}}
#: {{ux|dv|Di third important part of di '''chain''' na di distribution companies , na dem dey carri light go everibodi domot. |(bbc__38874, __no translation__)}}
+
#Person family people.
#: {{ux|dv|Fear and pesin wey dey im pain, John no fit do wetin she want- na so she beat am again and leave for di '''chain''' for 30 minutes before she free am. |(bbc__48818, __no translation__)}}
+
#:*{{ux|dv|Na long '''chain''' na im I get na. |(NST_cleaned__8534, I have a big family, you know.)}}
# case-compound-det (frequency:3)
 
#: {{ux|dv|De and resource-dem from all dos wey get hand and mouth inside di power value '''chain''' |(ja102__1235, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|One of di horse owners, Karina Fisker talk say: when di lions chop di horse, e dey enter back as part of di food '''chain'''. |(bbc__78509, __no translation__)}}
 
# det (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|Dat, dat '''chain''', I no do valentine now you understand. |(LAG_14_Charles-And-Alfred-On-Music_DG__6, That...that chain, I didn't do Valentine, do you understand ?)}}
 
#: {{ux|dv|But e cut the '''chain''', and e break the iron wey dem put for im leg. |(jw__35362, __no translation__)}}
 
# case (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|You know I get a lot of '''chain''', |(IBA_17_Julie-And-Danile_DG__173, You know I have a big family.)}}
 
#: {{ux|dv|Cough syrup addict wey dem tie with '''chain''' so dat dem no fit hurt oda pipo or dem sef |(bbc__26256, __no translation__)}}
 
# amod (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|Na long '''chain''' na im I get na, |(NST_cleaned__8534, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|The container fit be clay pot wey get long '''chain''' hand and person fit gather hot charcoal from the fire wey dem light the night before the next day. |(jw__28510, __no translation__)}}
 
# acl:relcl-det (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|The '''chain''' wey dem take '''chain''' all the prisoners come loose. |(jw__2678, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|All the door open, the '''chain''' wey dey their hand and leg cut comot. |(jw__34334, __no translation__)}}
 
# advcl:cleft-cop (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|Na '''chain''' de '''chain''' us, |(ABJ_GWA_04_Tins-Don-Hard-For-Everywhere_DG__154, It is chain that they chained us.)}}
 
#: {{ux|dv|Na '''chain''' de '''chain''' us so, |(ABJ_GWA_04_Tins-Don-Hard-For-Everywhere_DG__158, It is chain that they chained us.)}}
 
 
 
====Derived forms====
 
 
 
* [[chain tie|chain tie]]
 
 
 
#: {{ux|dv|Im no fit dey for bed because im don break di bed, im break window sef con injure imsef, as I sand in front of anoda man wey den use chain tie. |(bbc__4496, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|One young boy for Kano wey dem use chain tie put for ground for rehab centre, sake of say im don kolo from codeine wey im bin drink with im paddy dem. |(bbc__66186, __no translation__)}}
 
* [[food chain|food chain]]
 
 
 
#: {{ux|dv|One of di horse owners, Karina Fisker talk say: when di lions chop di horse, e dey enter back as part of di food chain. |(bbc__78509, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Bees dey play major role for di food chain - with around one-third of di food wey pipo dey eat dey rely on pollination by bees wey be di transfer of pollen from male part of plant to female part of di plant. |(bbc__19412, __no translation__)}}
 
* [[supermarket chain|supermarket chain]]
 
 
 
#: {{ux|dv|Di insect market currently dey grow wella as for Spain, one supermarket chain dey sell snacks wey dem use cricket make. |(bbc__35277, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|If you think say dat one dey too costly, one supermarket chain for Sainsbury Britain announce say dem go release cheap sex toys wey go cost between 8 to 15 pounds. |(bbc__57929, __no translation__)}}
 
* [[supply chain|supply chain]]
 
 
 
#: {{ux|dv|E say plenty actors dem dey for de supply chain and no bi de first taim fake drug di circulate for Cameroon. |(bbc__45556, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|WHO say make pipo dem dey careful for clinic, pharmacies, wholesalers and distributors dem, hospital and for de drug supply chain. |(bbc__97973, __no translation__)}}
 
 
 
====Synonyms====
 
* stones 0.70 38, groundnut 0.70 19, pound 0.68 43, wrap 0.68 46, stain 0.67 28, wood 0.66 72, firewood 0.66 36, corn 0.66 42, soap 0.65 45
 
 
 
====Antonyms====
 
* stones 0.70 38, groundnut 0.70 19, pound 0.68 43, wrap 0.68 46, stain 0.67 28, wood 0.66 72, firewood 0.66 36, corn 0.66 42, soap 0.65 45
 
  
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: no definition
+
* English: ''Chain'', ''Group'', ''Necklace'', ''Family''
 
 
 
 
  
 
===Verb===
 
===Verb===
chain: (in motor parlance) detain, to hold a vehicle (in violation of law) -- Definition in Naija?
+
# Make person take join join iron hold someting.
 
+
#:*{{ux|dv|Na here I '''chain''' my bicycle naw. See di chain for ground!|(This was where I chained my bicycle. See the chain on the floor.)}}
 
+
# Make person get habit or someting wey e no fit comot from.
# Egbokhare (frequency:Inf)
+
#:*{{ux|dv|As e de go, no let shack '''chain''' your life o.|(At this rate, you will become addicted to alcohol.)}}
#: {{ux|dv|Hold di motor for dere. |(Detain the vehicle there.)}}
+
#:*{{ux|dv|Dem don '''chain''' that guy destiny for village na im make e hussle no dey pay.|(That guy has been hexed in the village that is why he does not succeed at all his endeavours.)}}
 
 
====Derived forms====
 
 
 
  
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
* stones 0.70 38, groundnut 0.70 19, pound 0.68 43, wrap 0.68 46, stain 0.67 28, wood 0.66 72, firewood 0.66 36, corn 0.66 42, soap 0.65 45
+
* [[hold]]
 
+
 
====Antonyms====
 
* stones 0.70 38, groundnut 0.70 19, pound 0.68 43, wrap 0.68 46, stain 0.67 28, wood 0.66 72, firewood 0.66 36, corn 0.66 42, soap 0.65 45
 
 
 
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: (in motor parlance) detain, to hold a vehicle (in violation of law)
+
* English: ''to hold a vehicle, to become addicted''

Latest revision as of 20:17, 3 May 2023

Naija

Etymology

From: English chain

Pronunciation

  • tʃên

Play Play

Noun

  1. join join iron wey dem take de lock someting.
    • Na chain de chain us.  — (NST_cleaned__25891, We have been chained with chains.)
    • But e cut the chain, and e break the iron wey dem put for im leg.  — (jw__35362, He broke apart the chains and iron on his leg.)
  2. Group wey de part of someting.
    • Di third important part of di chain na di distribution companies, na dem dey carri light go everibodi domot.  — (bbc__38874, The distribution companies are third in importance on the scale; they distribute power to everyone's home.)
  3. Small join join iron wey person dey wear for neck.
    • I never large reach those wey de buy gold chain take toast babe na, shuo!  — (I am not like moneybags who buy gold necklaces to woo a lady, the heck!)
  4. Person family people.
    • Na long chain na im I get na.  — (NST_cleaned__8534, I have a big family, you know.)

Translations

  • English: Chain, Group, Necklace, Family

Verb

  1. Make person take join join iron hold someting.
    • Na here I chain my bicycle naw. See di chain for ground!  — (This was where I chained my bicycle. See the chain on the floor.)
  2. Make person get habit or someting wey e no fit comot from.
    • As e de go, no let shack chain your life o.  — (At this rate, you will become addicted to alcohol.)
    • Dem don chain that guy destiny for village na im make e hussle no dey pay.  — (That guy has been hexed in the village that is why he does not succeed at all his endeavours.)

Synonyms

Translations

  • English: to hold a vehicle, to become addicted