Difference between revisions of "chain"

(3 intermediate revisions by 2 users not shown)
Line 9: Line 9:
  
===Noun===
 
===Noun===
# [[Join join]] iron wey dem take de lock someting.
+
# [[join join]] iron wey dem take de lock someting.
 
#:*{{ux|dv|Na '''chain''' de chain us.|(NST_cleaned__25891, We have been chained with chains.)}}
 
#:*{{ux|dv|Na '''chain''' de chain us.|(NST_cleaned__25891, We have been chained with chains.)}}
 
#:*{{ux|dv|But e cut the '''chain''', and e break the iron wey dem put for im leg.|(jw__35362, He broke apart the chains and iron on his leg.)}}
 
#:*{{ux|dv|But e cut the '''chain''', and e break the iron wey dem put for im leg.|(jw__35362, He broke apart the chains and iron on his leg.)}}
Line 15: Line 15:
 
#:*{{ux|dv|Di third important part of di '''chain''' na di distribution companies, na dem dey carri light go everibodi domot.|(bbc__38874, The distribution companies are third in importance on the scale; they distribute power to everyone's home.)}}
 
# Small [[join join]] iron wey person dey wear for neck.
 
# Small [[join join]] iron wey person dey wear for neck.
#:*{{ux|dv|I never large reach those wey de buy gold '''chain''' take toast babe na, shuo!|(NSC__ 2020, I am not like moneybags who buy gold necklaces to woo a lady, the heck!)}}
+
#:*{{ux|dv|I never large reach those wey de buy gold '''chain''' take toast babe na, shuo!|(I am not like moneybags who buy gold necklaces to woo a lady, the heck!)}}
 
#Person family people.
 
#Person family people.
 
#:*{{ux|dv|Na long '''chain''' na im I get na. |(NST_cleaned__8534, I have a big family, you know.)}}
 
#:*{{ux|dv|Na long '''chain''' na im I get na. |(NST_cleaned__8534, I have a big family, you know.)}}
Line 24: Line 24:
 
===Verb===
 
===Verb===
 
# Make person take join join iron hold someting.
 
# Make person take join join iron hold someting.
#:*{{ux|dv|Na here I '''chain''' my bicycle naw. See di chain for ground!|(Egbokhare_2020, This was where I chained my bicycle. See the chain on the floor.)
+
#:*{{ux|dv|Na here I '''chain''' my bicycle naw. See di chain for ground!|(This was where I chained my bicycle. See the chain on the floor.)}}
 
# Make person get habit or someting wey e no fit comot from.
 
# Make person get habit or someting wey e no fit comot from.
#:*{{ux|dv|As e de go, no let shack '''chain''' your life o.|(NSC_2020, At this rate, you will become addicted to alcohol.)}}
+
#:*{{ux|dv|As e de go, no let shack '''chain''' your life o.|(At this rate, you will become addicted to alcohol.)}}
#:*{{ux|dv|Dem don '''chain''' that guy destiny for village na im make e hussle no dey pay.|(NSC_2020, That guy has been hexed in the village that is why he does not succeed at all his endeavours.)}}
+
#:*{{ux|dv|Dem don '''chain''' that guy destiny for village na im make e hussle no dey pay.|(That guy has been hexed in the village that is why he does not succeed at all his endeavours.)}}
  
====Synonyms====
 
====Synonyms====

Latest revision as of 20:17, 3 May 2023

Naija

Etymology

From: English chain

Pronunciation

  • tʃên

Play Play

Noun

  1. join join iron wey dem take de lock someting.
    • Na chain de chain us.  — (NST_cleaned__25891, We have been chained with chains.)
    • But e cut the chain, and e break the iron wey dem put for im leg.  — (jw__35362, He broke apart the chains and iron on his leg.)
  2. Group wey de part of someting.
    • Di third important part of di chain na di distribution companies, na dem dey carri light go everibodi domot.  — (bbc__38874, The distribution companies are third in importance on the scale; they distribute power to everyone's home.)
  3. Small join join iron wey person dey wear for neck.
    • I never large reach those wey de buy gold chain take toast babe na, shuo!  — (I am not like moneybags who buy gold necklaces to woo a lady, the heck!)
  4. Person family people.
    • Na long chain na im I get na.  — (NST_cleaned__8534, I have a big family, you know.)

Translations

  • English: Chain, Group, Necklace, Family

Verb

  1. Make person take join join iron hold someting.
    • Na here I chain my bicycle naw. See di chain for ground!  — (This was where I chained my bicycle. See the chain on the floor.)
  2. Make person get habit or someting wey e no fit comot from.
    • As e de go, no let shack chain your life o.  — (At this rate, you will become addicted to alcohol.)
    • Dem don chain that guy destiny for village na im make e hussle no dey pay.  — (That guy has been hexed in the village that is why he does not succeed at all his endeavours.)

Synonyms

Translations

  • English: to hold a vehicle, to become addicted