Difference between revisions of "chain"

Line 13: Line 13:
 
* Frequency in raw corpus: 54
 
* Frequency in raw corpus: 54
 
* Frequency rank in raw corpus: 3028
 
* Frequency rank in raw corpus: 3028
 
The word is used more in written texts than orally.
 
 
  
 
===Noun===
 
===Noun===

Revision as of 17:00, 4 November 2020

Naija

Etymology

From:English chain

Pronunciation

  • tʃên

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 0
  • Frequency rank in NSC treebank: inf
  • Frequency in raw corpus: 54
  • Frequency rank in raw corpus: 3028

Noun

chain: no definition -- Definition in Naija?


  1. - (frequency:13)
    Na chain de chain us,  — (NST_cleaned__25891, __no translation__)
    Na chain de chain us so,  — (NST_cleaned__25895, __no translation__)
  2. case-det (frequency:3)
    Di third important part of di chain na di distribution companies , na dem dey carri light go everibodi domot.  — (bbc__38874, __no translation__)
    Fear and pesin wey dey im pain, John no fit do wetin she want- na so she beat am again and leave for di chain for 30 minutes before she free am.  — (bbc__48818, __no translation__)
  3. case-compound-det (frequency:3)
    De and resource-dem from all dos wey get hand and mouth inside di power value chain  — (ja102__1235, __no translation__)
    One of di horse owners, Karina Fisker talk say: when di lions chop di horse, e dey enter back as part of di food chain.  — (bbc__78509, __no translation__)
  4. det (frequency:2)
    Dat, dat chain, I no do valentine now you understand.  — (LAG_14_Charles-And-Alfred-On-Music_DG__6, That...that chain, I didn't do Valentine, do you understand ?)
    But e cut the chain, and e break the iron wey dem put for im leg.  — (jw__35362, __no translation__)
  5. case (frequency:2)
    You know I get a lot of chain,  — (IBA_17_Julie-And-Danile_DG__173, You know I have a big family.)
    Cough syrup addict wey dem tie with chain so dat dem no fit hurt oda pipo or dem sef  — (bbc__26256, __no translation__)
  6. amod (frequency:2)
    Na long chain na im I get na,  — (NST_cleaned__8534, __no translation__)
    The container fit be clay pot wey get long chain hand and person fit gather hot charcoal from the fire wey dem light the night before the next day.  — (jw__28510, __no translation__)
  7. acl:relcl-det (frequency:2)
    The chain wey dem take chain all the prisoners come loose.  — (jw__2678, __no translation__)
    All the door open, the chain wey dey their hand and leg cut comot.  — (jw__34334, __no translation__)
  8. advcl:cleft-cop (frequency:2)
    Na chain de chain us,  — (ABJ_GWA_04_Tins-Don-Hard-For-Everywhere_DG__154, It is chain that they chained us.)
    Na chain de chain us so,  — (ABJ_GWA_04_Tins-Don-Hard-For-Everywhere_DG__158, It is chain that they chained us.)

Derived forms

  1. Im no fit dey for bed because im don break di bed, im break window sef con injure imsef, as I sand in front of anoda man wey den use chain tie.  — (bbc__4496, __no translation__)
    One young boy for Kano wey dem use chain tie put for ground for rehab centre, sake of say im don kolo from codeine wey im bin drink with im paddy dem.  — (bbc__66186, __no translation__)
  1. One of di horse owners, Karina Fisker talk say: when di lions chop di horse, e dey enter back as part of di food chain.  — (bbc__78509, __no translation__)
    Bees dey play major role for di food chain - with around one-third of di food wey pipo dey eat dey rely on pollination by bees wey be di transfer of pollen from male part of plant to female part of di plant.  — (bbc__19412, __no translation__)
  1. Di insect market currently dey grow wella as for Spain, one supermarket chain dey sell snacks wey dem use cricket make.  — (bbc__35277, __no translation__)
    If you think say dat one dey too costly, one supermarket chain for Sainsbury Britain announce say dem go release cheap sex toys wey go cost between 8 to 15 pounds.  — (bbc__57929, __no translation__)
  1. E say plenty actors dem dey for de supply chain and no bi de first taim fake drug di circulate for Cameroon.  — (bbc__45556, __no translation__)
    WHO say make pipo dem dey careful for clinic, pharmacies, wholesalers and distributors dem, hospital and for de drug supply chain.  — (bbc__97973, __no translation__)

Synonyms

  • stones 0.70 38, groundnut 0.70 19, pound 0.68 43, wrap 0.68 46, stain 0.67 28, wood 0.66 72, firewood 0.66 36, corn 0.66 42, soap 0.65 45

Antonyms

  • stones 0.70 38, groundnut 0.70 19, pound 0.68 43, wrap 0.68 46, stain 0.67 28, wood 0.66 72, firewood 0.66 36, corn 0.66 42, soap 0.65 45

Translations

  • English: no definition


Verb

chain: (in motor parlance) detain, to hold a vehicle (in violation of law) -- Definition in Naija?


  1. Egbokhare (frequency:Inf)
    Hold di motor for dere.  — (Detain the vehicle there.)

Derived forms

Synonyms

  • stones 0.70 38, groundnut 0.70 19, pound 0.68 43, wrap 0.68 46, stain 0.67 28, wood 0.66 72, firewood 0.66 36, corn 0.66 42, soap 0.65 45

Antonyms

  • stones 0.70 38, groundnut 0.70 19, pound 0.68 43, wrap 0.68 46, stain 0.67 28, wood 0.66 72, firewood 0.66 36, corn 0.66 42, soap 0.65 45

Translations

  • English: (in motor parlance) detain, to hold a vehicle (in violation of law)