Difference between revisions of "chain"

Line 17: Line 17:
 
Join join iron wey dem take de lock someting
 
Join join iron wey dem take de lock someting
 
===Noun===
 
===Noun===
# Join join iron wey dem take de lock someting
+
#Join join iron wey dem take de lock someting.
#: {{ux|dv|Na '''chain''' de '''chain''' us, |(NST_cleaned__25891, We have been chained.}}
+
*{{ux|dv|Na '''chain''' de '''chain''' us.|(NST_cleaned__25891, We have been chained.)}}
#: {{ux|dv|But e cut the '''chain''', and e break the iron wey dem put for im leg. |(jw__35362, __no translation__)}}
+
*{{ux|dv|But e cut the '''chain''', and e break the iron wey dem put for im leg.|(jw__35362, He broke apart the chains and iron on his leg.)}}
#: {{ux|dv|Cough syrup addict wey dem tie with '''chain''' so dat dem no fit hurt oda pipo or dem sef.|(bbc__26256, __no translation__)}}
+
#Group wey de part of someting.
#: {{ux|dv|The '''chain''' wey dem take '''chain''' all the prisoners come loose. |(jw__2678, __no translation__)}}
+
*{{ux|dv|Di third important part of di '''chain''' na di distribution companies, na dem dey carri light go everibodi domot.|(bbc__38874, The distribution companies  )}}
# ladder/
+
*{{ux|dv|De and resource-dem from all dos wey get hand and mouth inside di power value '''chain'''.|(ja102__1235, __no translation__)}}
#: {{ux|dv|Di third important part of di '''chain''' na di distribution companies , na dem dey carri light go everibodi domot. |(bbc__38874, __no translation__)}}
+
*{{ux|dv|One of di horse owners, Karina Fisker talk say: when di lions chop di horse, e dey enter back as part of di food '''chain'''.|(bbc__78509, __no translation__)}}
#: {{ux|dv|De and resource-dem from all dos wey get hand and mouth inside di power value '''chain''' |(ja102__1235, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|One of di horse owners, Karina Fisker talk say: when di lions chop di horse, e dey enter back as part of di food '''chain'''. |(bbc__78509, __no translation__)}}
 
 
#Necklace
 
#Necklace
#: {{ux|dv|Dat, dat '''chain''', I no do valentine now you understand. |(LAG_14_Charles-And-Alfred-On-Music_DG__6, That...that chain, I didn't do Valentine, do you understand ?)}}
+
*{{ux|dv|Dat, dat '''chain''', I no do valentine now you understand.|(LAG_14_Charles-And-Alfred-On-Music_DG__6, That...that chain, I didn't do Valentine, do you understand ?)}}
 
#family
 
#family
#: {{ux|dv|You know I get a lot of '''chain''', |(IBA_17_Julie-And-Danile_DG__173, You know I have a big family.)}}
+
*{{ux|dv|You know I get a lot of '''chain''', |(IBA_17_Julie-And-Danile_DG__173, You know I have a big family.)}}
#: {{ux|dv|Na long '''chain''' na im I get na, |(NST_cleaned__8534, __no translation__)}}
+
*{{ux|dv|Na long '''chain''' na im I get na, |(NST_cleaned__8534, __no translation__)}}
  
 
====Translations====
 
====Translations====

Revision as of 16:34, 5 November 2020

Naija

Etymology

From: English chain

Pronunciation

  • tʃên

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 0
  • Frequency rank in NSC treebank: inf
  • Frequency in raw corpus: 54
  • Frequency rank in raw corpus: 3028

Definition

Join join iron wey dem take de lock someting

Noun

  1. Join join iron wey dem take de lock someting.
  • Na chain de chain us.  — (NST_cleaned__25891, We have been chained.)
  • But e cut the chain, and e break the iron wey dem put for im leg.  — (jw__35362, He broke apart the chains and iron on his leg.)
  1. Group wey de part of someting.
  • Di third important part of di chain na di distribution companies, na dem dey carri light go everibodi domot.  — (bbc__38874, The distribution companies )
  • De and resource-dem from all dos wey get hand and mouth inside di power value chain.  — (ja102__1235, __no translation__)
  • One of di horse owners, Karina Fisker talk say: when di lions chop di horse, e dey enter back as part of di food chain.  — (bbc__78509, __no translation__)
  1. Necklace
  • Dat, dat chain, I no do valentine now you understand.  — (LAG_14_Charles-And-Alfred-On-Music_DG__6, That...that chain, I didn't do Valentine, do you understand ?)
  1. family
  • You know I get a lot of chain,  — (IBA_17_Julie-And-Danile_DG__173, You know I have a big family.)
  • Na long chain na im I get na,  — (NST_cleaned__8534, __no translation__)

Translations

  • English: Chain

Verb

Make person take join join iron hold someting.

  • Oya chain di motor for dere.  — (Egbokhare_2020, Detain the vehicle there.)

Make person get habit or someting wey e no fit leave.

  • As e de go, no let shak chain you.  — (NSC_Odirin 2020, At this rate, you will become addicted to alcohol.)

Synonyms

Translations

  • English: To hold a vehicle, to become addicted