Difference between revisions of "chain"

Line 36: Line 36:
 
Make person take join join iron hold someting.
 
Make person take join join iron hold someting.
 
*{{ux|dv|Oya, '''chain''' di motor for dere. |(Egbokhare_2020, Go ahead, detain the vehicle there.)}}
 
*{{ux|dv|Oya, '''chain''' di motor for dere. |(Egbokhare_2020, Go ahead, detain the vehicle there.)}}
 
 
Make person get habit or someting wey e no fit leave.  
 
Make person get habit or someting wey e no fit leave.  
 
*{{ux|dv|As e de go, no let shack '''chain''' your life o.|(NSC_Odirin 2020, At this rate, you will become addicted to alcohol.)}}
 
*{{ux|dv|As e de go, no let shack '''chain''' your life o.|(NSC_Odirin 2020, At this rate, you will become addicted to alcohol.)}}
 +
*{{ux|dv|Dem don '''chain''' that guy destiny for village na im make e hussle no dey pay.|(NSC_Odirin 2020, That guy has been hexed in the village that is why he does not succeed at all his endeavours.)}}
  
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====

Revision as of 16:49, 5 November 2020

Naija

Etymology

From: English chain

Pronunciation

  • tʃên

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 0
  • Frequency rank in NSC treebank: inf
  • Frequency in raw corpus: 54
  • Frequency rank in raw corpus: 3028

Definition

Join join iron wey dem take de lock someting

Noun

Join join iron wey dem take de lock someting.

  • Na chain de chain us.  — (NST_cleaned__25891, We have been chained.)
  • But e cut the chain, and e break the iron wey dem put for im leg.  — (jw__35362, He broke apart the chains and iron on his leg.)

Group wey de part of someting.

  • Di third important part of di chain na di distribution companies, na dem dey carri light go everibodi domot.  — (bbc__38874, The distribution companies )
  • De and resource-dem from all dos wey get hand and mouth inside di power value chain.  — (ja102__1235, __no translation__)
  • One of di horse owners, Karina Fisker talk say: when di lions chop di horse, e dey enter back as part of di food chain.  — (bbc__78509, __no translation__)

Necklace

  • Dat, dat chain, I no do valentine now you understand.  — (LAG_14_Charles-And-Alfred-On-Music_DG__6, That...that chain, I didn't do Valentine, do you understand ?)

family

  • You know I get a lot of chain,  — (IBA_17_Julie-And-Danile_DG__173, You know I have a big family.)
  • Na long chain na im I get na,  — (NST_cleaned__8534, __no translation__)

Translations

  • English: Chain

Verb

Make person take join join iron hold someting.

  • Oya, chain di motor for dere.  — (Egbokhare_2020, Go ahead, detain the vehicle there.)

Make person get habit or someting wey e no fit leave.

  • As e de go, no let shack chain your life o.  — (NSC_Odirin 2020, At this rate, you will become addicted to alcohol.)
  • Dem don chain that guy destiny for village na im make e hussle no dey pay.  — (NSC_Odirin 2020, That guy has been hexed in the village that is why he does not succeed at all his endeavours.)

Synonyms

Translations

  • English: To hold a vehicle, to become addicted