Difference between revisions of "chain"

Line 21: Line 21:
 
#:*{{ux|dv|But e cut the '''chain''', and e break the iron wey dem put for im leg.|(jw__35362, He broke apart the chains and iron on his leg.)}}
 
#:*{{ux|dv|But e cut the '''chain''', and e break the iron wey dem put for im leg.|(jw__35362, He broke apart the chains and iron on his leg.)}}
 
#Group wey de part of someting.
 
#Group wey de part of someting.
*{{ux|dv|Di third important part of di '''chain''' na di distribution companies, na dem dey carri light go everibodi domot.|(bbc__38874, The distribution companies  )}}
+
#:*{{ux|dv|Di third important part of di '''chain''' na di distribution companies, na dem dey carri light go everibodi domot.|(bbc__38874, The distribution companies  )}}
*{{ux|dv|De and resource-dem from all dos wey get hand and mouth inside di power value '''chain'''.|(ja102__1235, __no translation__)}}
+
#:*{{ux|dv|De and resource-dem from all dos wey get hand and mouth inside di power value '''chain'''.|(ja102__1235, __no translation__)}}
*{{ux|dv|One of di horse owners, Karina Fisker talk say: when di lions chop di horse, e dey enter back as part of di food '''chain'''.|(bbc__78509, __no translation__)}}
+
#:*{{ux|dv|One of di horse owners, Karina Fisker talk say: when di lions chop di horse, e dey enter back as part of di food '''chain'''.|(bbc__78509, __no translation__)}}
Necklace
+
#Necklace
*{{ux|dv|Dat, dat '''chain''', I no do valentine now you understand.|(LAG_14_Charles-And-Alfred-On-Music_DG__6, That...that chain, I didn't do Valentine, do you understand ?)}}
+
*{{ux|dv|I never large reach those wey de buy gold '''chain''' take toast babe na, shuo!|(NSC__Odirin 2020, I am not like moneybags who buy gold necklaces to woo a lady, the heck!)}}
 
family
 
family
 
*{{ux|dv|You know I get a lot of '''chain''', |(IBA_17_Julie-And-Danile_DG__173, You know I have a big family.)}}
 
*{{ux|dv|You know I get a lot of '''chain''', |(IBA_17_Julie-And-Danile_DG__173, You know I have a big family.)}}

Revision as of 17:09, 5 November 2020

Naija

Etymology

From: English chain

Pronunciation

  • tʃên

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 0
  • Frequency rank in NSC treebank: inf
  • Frequency in raw corpus: 54
  • Frequency rank in raw corpus: 3028

Definition

Join join iron wey dem take de lock someting

Noun

  1. Join join iron wey dem take de lock someting.
    • Na chain de chain us.  — (NST_cleaned__25891, We have been chained.)
    • But e cut the chain, and e break the iron wey dem put for im leg.  — (jw__35362, He broke apart the chains and iron on his leg.)
  2. Group wey de part of someting.
    • Di third important part of di chain na di distribution companies, na dem dey carri light go everibodi domot.  — (bbc__38874, The distribution companies )
    • De and resource-dem from all dos wey get hand and mouth inside di power value chain.  — (ja102__1235, __no translation__)
    • One of di horse owners, Karina Fisker talk say: when di lions chop di horse, e dey enter back as part of di food chain.  — (bbc__78509, __no translation__)
  3. Necklace
  • I never large reach those wey de buy gold chain take toast babe na, shuo!  — (NSC__Odirin 2020, I am not like moneybags who buy gold necklaces to woo a lady, the heck!)

family

  • You know I get a lot of chain,  — (IBA_17_Julie-And-Danile_DG__173, You know I have a big family.)
  • Na long chain na im I get na,  — (NST_cleaned__8534, __no translation__)

Translations

  • English: Chain

Verb

Make person take join join iron hold someting.

  • Oya, chain di motor for dere.  — (Egbokhare_2020, Go ahead, detain the vehicle there.)

Make person get habit or someting wey e no fit leave.

  • As e de go, no let shack chain your life o.  — (NSC_Odirin 2020, At this rate, you will become addicted to alcohol.)
  • Dem don chain that guy destiny for village na im make e hussle no dey pay.  — (NSC_Odirin 2020, That guy has been hexed in the village that is why he does not succeed at all his endeavours.)

Synonyms

Translations

  • English: To hold a vehicle, to become addicted