Difference between revisions of "chain"

Line 21: Line 21:
 
#:*{{ux|dv|But e cut the '''chain''', and e break the iron wey dem put for im leg.|(jw__35362, He broke apart the chains and iron on his leg.)}}
 
#:*{{ux|dv|But e cut the '''chain''', and e break the iron wey dem put for im leg.|(jw__35362, He broke apart the chains and iron on his leg.)}}
 
#Group wey de part of someting.
 
#Group wey de part of someting.
#:*{{ux|dv|Di third important part of di '''chain''' na di distribution companies, na dem dey carri light go everibodi domot.|(bbc__38874, The distribution companies are )}}
+
#:*{{ux|dv|Di third important part of di '''chain''' na di distribution companies, na dem dey carri light go everibodi domot.|(bbc__38874, The distribution companies are third in importance on the scale; they distribute power to everyone's home.)}}
#:*{{ux|dv|De and resource-dem from all dos wey get hand and mouth inside di power value '''chain'''.|(ja102__1235, )}}
 
 
#Necklace
 
#Necklace
 
*{{ux|dv|I never large reach those wey de buy gold '''chain''' take toast babe na, shuo!|(NSC__Odirin 2020, I am not like moneybags who buy gold necklaces to woo a lady, the heck!)}}
 
*{{ux|dv|I never large reach those wey de buy gold '''chain''' take toast babe na, shuo!|(NSC__Odirin 2020, I am not like moneybags who buy gold necklaces to woo a lady, the heck!)}}
family
+
#People wey come from di same family.
*{{ux|dv|You know I get a lot of '''chain''', |(IBA_17_Julie-And-Danile_DG__173, You know I have a big family.)}}
+
*{{ux|dv|Na long '''chain''' na im I get na. |(NST_cleaned__8534, I have a big family, you know.)}}
*{{ux|dv|Na long '''chain''' na im I get na, |(NST_cleaned__8534, __no translation__)}}
 
  
 
====Translations====
 
====Translations====

Revision as of 17:36, 5 November 2020

Naija

Etymology

From: English chain

Pronunciation

  • tʃên

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 0
  • Frequency rank in NSC treebank: inf
  • Frequency in raw corpus: 54
  • Frequency rank in raw corpus: 3028

Definition

Join join iron wey dem take de lock someting

Noun

  1. Join join iron wey dem take de lock someting.
    • Na chain de chain us.  — (NST_cleaned__25891, We have been chained.)
    • But e cut the chain, and e break the iron wey dem put for im leg.  — (jw__35362, He broke apart the chains and iron on his leg.)
  2. Group wey de part of someting.
    • Di third important part of di chain na di distribution companies, na dem dey carri light go everibodi domot.  — (bbc__38874, The distribution companies are third in importance on the scale; they distribute power to everyone's home.)
  3. Necklace
  • I never large reach those wey de buy gold chain take toast babe na, shuo!  — (NSC__Odirin 2020, I am not like moneybags who buy gold necklaces to woo a lady, the heck!)
  1. People wey come from di same family.
  • Na long chain na im I get na.  — (NST_cleaned__8534, I have a big family, you know.)

Translations

  • English: Chain

Verb

Make person take join join iron hold someting.

  • Oya, chain di motor for dere.  — (Egbokhare_2020, Go ahead, detain the vehicle there.)

Make person get habit or someting wey e no fit leave.

  • As e de go, no let shack chain your life o.  — (NSC_Odirin 2020, At this rate, you will become addicted to alcohol.)
  • Dem don chain that guy destiny for village na im make e hussle no dey pay.  — (NSC_Odirin 2020, That guy has been hexed in the village that is why he does not succeed at all his endeavours.)

Synonyms

Translations

  • English: To hold a vehicle, to become addicted