Difference between revisions of "chain"

Line 23: Line 23:
 
#:*{{ux|dv|Di third important part of di '''chain''' na di distribution companies, na dem dey carri light go everibodi domot.|(bbc__38874, The distribution companies are third in importance on the scale; they distribute power to everyone's home.)}}
 
#:*{{ux|dv|Di third important part of di '''chain''' na di distribution companies, na dem dey carri light go everibodi domot.|(bbc__38874, The distribution companies are third in importance on the scale; they distribute power to everyone's home.)}}
 
#Necklace
 
#Necklace
*{{ux|dv|I never large reach those wey de buy gold '''chain''' take toast babe na, shuo!|(NSC__Odirin 2020, I am not like moneybags who buy gold necklaces to woo a lady, the heck!)}}
+
#:*{{ux|dv|I never large reach those wey de buy gold '''chain''' take toast babe na, shuo!|(NSC__Odirin 2020, I am not like moneybags who buy gold necklaces to woo a lady, the heck!)}}
 
#People wey come from di same family.
 
#People wey come from di same family.
*{{ux|dv|Na long '''chain''' na im I get na. |(NST_cleaned__8534, I have a big family, you know.)}}
+
#:*{{ux|dv|Na long '''chain''' na im I get na. |(NST_cleaned__8534, I have a big family, you know.)}}
  
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: Chain
+
* English: Chain, Group, Necklace, Family
  
 
===Verb===
 
===Verb===

Revision as of 17:40, 5 November 2020

Naija

Etymology

From: English chain

Pronunciation

  • tʃên

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 0
  • Frequency rank in NSC treebank: inf
  • Frequency in raw corpus: 54
  • Frequency rank in raw corpus: 3028

Definition

Join join iron wey dem take de lock someting

Noun

  1. Join join iron wey dem take de lock someting.
    • Na chain de chain us.  — (NST_cleaned__25891, We have been chained.)
    • But e cut the chain, and e break the iron wey dem put for im leg.  — (jw__35362, He broke apart the chains and iron on his leg.)
  2. Group wey de part of someting.
    • Di third important part of di chain na di distribution companies, na dem dey carri light go everibodi domot.  — (bbc__38874, The distribution companies are third in importance on the scale; they distribute power to everyone's home.)
  3. Necklace
    • I never large reach those wey de buy gold chain take toast babe na, shuo!  — (NSC__Odirin 2020, I am not like moneybags who buy gold necklaces to woo a lady, the heck!)
  4. People wey come from di same family.
    • Na long chain na im I get na.  — (NST_cleaned__8534, I have a big family, you know.)

Translations

  • English: Chain, Group, Necklace, Family

Verb

Make person take join join iron hold someting.

  • Oya, chain di motor for dere.  — (Egbokhare_2020, Go ahead, detain the vehicle there.)

Make person get habit or someting wey e no fit leave.

  • As e de go, no let shack chain your life o.  — (NSC_Odirin 2020, At this rate, you will become addicted to alcohol.)
  • Dem don chain that guy destiny for village na im make e hussle no dey pay.  — (NSC_Odirin 2020, That guy has been hexed in the village that is why he does not succeed at all his endeavours.)

Synonyms

Translations

  • English: To hold a vehicle, to become addicted