Difference between revisions of "chain"
(→Noun) |
(→Verb) |
||
Line 31: | Line 31: | ||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
− | Make person take join join iron hold someting. | + | #Make person take join join iron hold someting. |
− | *{{ux|dv|Oya, '''chain''' di motor for dere. |(Egbokhare_2020, Go ahead, detain the vehicle there.)}} | + | #:*{{ux|dv|Oya, '''chain''' di motor for dere. |(Egbokhare_2020, Go ahead, detain the vehicle there.)}} |
− | Make person get habit or someting wey e no fit leave. | + | #Make person get habit or someting wey e no fit leave. |
− | *{{ux|dv|As e de go, no let shack '''chain''' your life o.|(NSC_Odirin 2020, At this rate, you will become addicted to alcohol.)}} | + | #:*{{ux|dv|As e de go, no let shack '''chain''' your life o.|(NSC_Odirin 2020, At this rate, you will become addicted to alcohol.)}} |
− | *{{ux|dv|Dem don '''chain''' that guy destiny for village na im make e hussle no dey pay.|(NSC_Odirin 2020, That guy has been hexed in the village that is why he does not succeed at all his endeavours.)}} | + | #:*{{ux|dv|Dem don '''chain''' that guy destiny for village na im make e hussle no dey pay.|(NSC_Odirin 2020, That guy has been hexed in the village that is why he does not succeed at all his endeavours.)}} |
====Synonyms==== | ====Synonyms==== |
Revision as of 17:42, 5 November 2020
Naija
Etymology
From: English chain
Pronunciation
- tʃên
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 0
- Frequency rank in NSC treebank: inf
- Frequency in raw corpus: 54
- Frequency rank in raw corpus: 3028
Definition
Join join iron wey dem take de lock someting
Noun
- Join join iron wey dem take de lock someting.
- Na chain de chain us. — (NST_cleaned__25891, We have been chained.)
- But e cut the chain, and e break the iron wey dem put for im leg. — (jw__35362, He broke apart the chains and iron on his leg.)
- Group wey de part of someting.
- Di third important part of di chain na di distribution companies, na dem dey carri light go everibodi domot. — (bbc__38874, The distribution companies are third in importance on the scale; they distribute power to everyone's home.)
- Necklace
- I never large reach those wey de buy gold chain take toast babe na, shuo! — (NSC__Odirin 2020, I am not like moneybags who buy gold necklaces to woo a lady, the heck!)
- People wey come from di same family.
- Na long chain na im I get na. — (NST_cleaned__8534, I have a big family, you know.)
Translations
- English: Chain, Group, Necklace, Family
Verb
- Make person take join join iron hold someting.
- Oya, chain di motor for dere. — (Egbokhare_2020, Go ahead, detain the vehicle there.)
- Make person get habit or someting wey e no fit leave.
- As e de go, no let shack chain your life o. — (NSC_Odirin 2020, At this rate, you will become addicted to alcohol.)
- Dem don chain that guy destiny for village na im make e hussle no dey pay. — (NSC_Odirin 2020, That guy has been hexed in the village that is why he does not succeed at all his endeavours.)
Synonyms
Translations
- English: To hold a vehicle, to become addicted