Difference between revisions of "chain"

Line 33: Line 33:
 
#Make person take join join iron hold someting.
 
#Make person take join join iron hold someting.
 
#:*{{ux|dv|Oya, '''chain''' di motor for dere. |(Egbokhare_2020, Go ahead, detain the vehicle there.)}}
 
#:*{{ux|dv|Oya, '''chain''' di motor for dere. |(Egbokhare_2020, Go ahead, detain the vehicle there.)}}
#Make person get habit or someting wey e no fit leave.  
+
#Make person get habit or someting wey e trap am.  
 
#:*{{ux|dv|As e de go, no let shack '''chain''' your life o.|(NSC_Odirin 2020, At this rate, you will become addicted to alcohol.)}}
 
#:*{{ux|dv|As e de go, no let shack '''chain''' your life o.|(NSC_Odirin 2020, At this rate, you will become addicted to alcohol.)}}
 
#:*{{ux|dv|Dem don '''chain''' that guy destiny for village na im make e hussle no dey pay.|(NSC_Odirin 2020, That guy has been hexed in the village that is why he does not succeed at all his endeavours.)}}
 
Revision as of 17:44, 5 November 2020

Naija

Etymology

From: English chain

Pronunciation

  • tʃên

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 0
  • Frequency rank in NSC treebank: inf
  • Frequency in raw corpus: 54
  • Frequency rank in raw corpus: 3028

Definition

Join join iron wey dem take de lock someting

Noun

  1. Join join iron wey dem take de lock someting.
    • Na chain de chain us.  — (NST_cleaned__25891, We have been chained.)
    • But e cut the chain, and e break the iron wey dem put for im leg.  — (jw__35362, He broke apart the chains and iron on his leg.)
  2. Group wey de part of someting.
    • Di third important part of di chain na di distribution companies, na dem dey carri light go everibodi domot.  — (bbc__38874, The distribution companies are third in importance on the scale; they distribute power to everyone's home.)
  3. Necklace
    • I never large reach those wey de buy gold chain take toast babe na, shuo!  — (NSC__Odirin 2020, I am not like moneybags who buy gold necklaces to woo a lady, the heck!)
  4. People wey come from di same family.
    • Na long chain na im I get na.  — (NST_cleaned__8534, I have a big family, you know.)

Translations

  • English: Chain, Group, Necklace, Family

Verb

  1. Make person take join join iron hold someting.
    • Oya, chain di motor for dere.  — (Egbokhare_2020, Go ahead, detain the vehicle there.)
  2. Make person get habit or someting wey e trap am.
    • As e de go, no let shack chain your life o.  — (NSC_Odirin 2020, At this rate, you will become addicted to alcohol.)
    • Dem don chain that guy destiny for village na im make e hussle no dey pay.  — (NSC_Odirin 2020, That guy has been hexed in the village that is why he does not succeed at all his endeavours.)

Synonyms

Translations

  • English: To hold a vehicle, to become addicted