chain

Revision as of 17:31, 4 November 2020 by 160.152.248.85 (talk) (→‎Noun)

Naija

Etymology

From: English chain

Pronunciation

  • tʃên

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 0
  • Frequency rank in NSC treebank: inf
  • Frequency in raw corpus: 54
  • Frequency rank in raw corpus: 3028

Noun

chain: no definition -- Definition in Naija?

  1. - (frequency:13)
    Na chain de chain us,  — (NST_cleaned__25891, __no translation__)
    Na chain de chain us so,  — (NST_cleaned__25895, __no translation__)
  2. case-det (frequency:3)
    Di third important part of di chain na di distribution companies , na dem dey carri light go everibodi domot.  — (bbc__38874, __no translation__)
    Fear and pesin wey dey im pain, John no fit do wetin she want- na so she beat am again and leave for di chain for 30 minutes before she free am.  — (bbc__48818, __no translation__)
  3. case-compound-det (frequency:3)
    De and resource-dem from all dos wey get hand and mouth inside di power value chain  — (ja102__1235, __no translation__)
    One of di horse owners, Karina Fisker talk say: when di lions chop di horse, e dey enter back as part of di food chain.  — (bbc__78509, __no translation__)
  4. det (frequency:2)
    Dat, dat chain, I no do valentine now you understand.  — (LAG_14_Charles-And-Alfred-On-Music_DG__6, That...that chain, I didn't do Valentine, do you understand ?)
    But e cut the chain, and e break the iron wey dem put for im leg.  — (jw__35362, __no translation__)
  5. case (frequency:2)
    You know I get a lot of chain,  — (IBA_17_Julie-And-Danile_DG__173, You know I have a big family.)
    Cough syrup addict wey dem tie with chain so dat dem no fit hurt oda pipo or dem sef  — (bbc__26256, __no translation__)
  6. amod (frequency:2)
    Na long chain na im I get na,  — (NST_cleaned__8534, __no translation__)
    The container fit be clay pot wey get long chain hand and person fit gather hot charcoal from the fire wey dem light the night before the next day.  — (jw__28510, __no translation__)
  7. acl:relcl-det (frequency:2)
    The chain wey dem take chain all the prisoners come loose.  — (jw__2678, __no translation__)
    All the door open, the chain wey dey their hand and leg cut comot.  — (jw__34334, __no translation__)
  8. advcl:cleft-cop (frequency:2)
    Na chain de chain us,  — (ABJ_GWA_04_Tins-Don-Hard-For-Everywhere_DG__154, It is chain that they chained us.)
    Na chain de chain us so,  — (ABJ_GWA_04_Tins-Don-Hard-For-Everywhere_DG__158, It is chain that they chained us.)

Derived forms

Synonyms

  • stones 0.70 38, groundnut 0.70 19, pound 0.68 43, wrap 0.68 46, stain 0.67 28, wood 0.66 72, firewood 0.66 36, corn 0.66 42, soap 0.65 45

Antonyms

  • stones 0.70 38, groundnut 0.70 19, pound 0.68 43, wrap 0.68 46, stain 0.67 28, wood 0.66 72, firewood 0.66 36, corn 0.66 42, soap 0.65 45

Translations

  • English: no definition

Verb

chain: (in motor parlance) detain, to hold a vehicle (in violation of law) -- Definition in Naija?


  1. Egbokhare (frequency:Inf)
    Hold di motor for dere.  — (Detain the vehicle there.)

Derived forms

Synonyms

  • stones 0.70 38, groundnut 0.70 19, pound 0.68 43, wrap 0.68 46, stain 0.67 28, wood 0.66 72, firewood 0.66 36, corn 0.66 42, soap 0.65 45

Antonyms

  • stones 0.70 38, groundnut 0.70 19, pound 0.68 43, wrap 0.68 46, stain 0.67 28, wood 0.66 72, firewood 0.66 36, corn 0.66 42, soap 0.65 45

Translations

  • English: (in motor parlance) detain, to hold a vehicle (in violation of law)