chain

Revision as of 15:26, 5 November 2020 by 154.66.47.48 (talk) (→‎Verb)

Naija

Etymology

From: English chain

Pronunciation

  • tʃên

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 0
  • Frequency rank in NSC treebank: inf
  • Frequency in raw corpus: 54
  • Frequency rank in raw corpus: 3028

Definition

Join join iron wey dem take de lock someting

Noun

  1. Join join iron wey dem take de lock someting
    Na chain de chain us,  — (NST_cleaned__25891, We have been chained.
    But e cut the chain, and e break the iron wey dem put for im leg.  — (jw__35362, __no translation__)
    Cough syrup addict wey dem tie with chain so dat dem no fit hurt oda pipo or dem sef.  — (bbc__26256, __no translation__)
    The chain wey dem take chain all the prisoners come loose.  — (jw__2678, __no translation__)
  2. ladder/
    Di third important part of di chain na di distribution companies , na dem dey carri light go everibodi domot.  — (bbc__38874, __no translation__)
    De and resource-dem from all dos wey get hand and mouth inside di power value chain  — (ja102__1235, __no translation__)
    One of di horse owners, Karina Fisker talk say: when di lions chop di horse, e dey enter back as part of di food chain.  — (bbc__78509, __no translation__)
  3. Necklace
    Dat, dat chain, I no do valentine now you understand.  — (LAG_14_Charles-And-Alfred-On-Music_DG__6, That...that chain, I didn't do Valentine, do you understand ?)
  4. family
    You know I get a lot of chain,  — (IBA_17_Julie-And-Danile_DG__173, You know I have a big family.)
    Na long chain na im I get na,  — (NST_cleaned__8534, __no translation__)

Translations

  • English: Chain

Verb

Make person take join join iron hold someting

  1. Hold di motor for dere.  — (Detain the vehicle there.)

Related forms

Synonyms

Translations

  • English: To hold a vehicle