Difference between revisions of "chair"

Line 7: Line 7:
 
* tʃíɛ̀
 
* tʃíɛ̀
 
<sm2>Pcm-ng-chair.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-chair.f.ogg</sm2>  
<sm2>Pcm-ng-chair.m.ogg</sm2>  
+
<sm2>Pcm-ng-chair.m.ogg</sm2>
  
 
===Pronunciation2===
 
===Pronunciation2===

Revision as of 14:43, 4 January 2022

Naija

Etymology

From: English chair

Pronunciation1

  • tʃíɛ̀

Play Play

Pronunciation2

  • tʃíà


Noun

  1. Where person dey siddon put.
    • di chair for my house, dem get wooden hand, all dose old school chairs, and foam wen dey rest your back.  — (NST_cleaned__42894, __no translation__)
    • Okay sit down for my office, sit down for dis chair.  — (ABJ_GWA_03_Cost-Of-Living-In-Abuja_MG__116, Okay, sit down in my office, sit down in this chair.)
  2. Person wey be sey na im get level pass for di area.
    • No be everybody chair dey follow dey laugh. No go dey shine teeth like goat.  — (NSC_Onwuegbuzia_2021, The Chairman is not always amused with everyone. Don't go on laughing like a clown.)
    • Chair say make una quick come.  — (NSC_Onwuegbuzia_2021, The chairman said you all should come quickly.)

Related Forms

chairman, chairmo

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: chair, chairman