Difference between revisions of "chair"

Line 16: Line 16:
 
===Noun===
 
===Noun===
 
# Where person dey siddon put.
 
# Where person dey siddon put.
#:* {{ux|dv| You go dey tank God sey you go beta primary school naw. Some primary schools dey wey di students dem dey carry deir own '''chair''' go school. |(NSC_2021, You shoud be thankful to God that you attended a good primary school. There are some primary schools where the students take their own chairs to school.)}}
+
#:* {{ux|dv| You go dey tank God sey you go beta primary school naw. Some primary schools dey wey di students dem dey carry deir own '''chair''' go school. |(You shoud be thankful to God that you attended a good primary school. There are some primary schools where the students take their own chairs to school.)}}
#:* {{ux|dv| When we dey grow everybody get  deir own chair for dinning table and for parlour. De no born anybody make e go siddon for di '''chair''' wey be daddy own|(NSC_2021, While growing up everyone had their own chair at the dinning table and in the living room. No one will dare to sit on my dad’s chair.)}}
+
#:* {{ux|dv| When we dey grow everybody get  deir own chair for dinning table and for parlour. De no born anybody make e go siddon for di '''chair''' wey be daddy own|( While growing up everyone had their own chair at the dinning table and in the living room. No one will dare to sit on my dad’s chair.)}}
 
# Person wey  be sey na im get [[level]] pass for di area.
 
# Person wey  be sey na im get [[level]] pass for di area.
#:* {{ux|dv| No be everybody '''chair''' dey follow dey laugh. No go dey shine teeth like goat. |(NSC_2021, The Chairman is not always amused with everyone. Don't go on laughing like a clown.)}}
+
#:* {{ux|dv| No be everybody '''chair''' dey follow dey laugh. No go dey shine teeth like goat. |(The Chairman is not always amused with everyone. Don't go on laughing like a clown.)}}
#:* {{ux|dv| '''Chair''' say make una quick come. |(NSC_2021, The chairman said you all should come quickly.)}}
+
#:* {{ux|dv| '''Chair''' say make una quick come. |(The chairman said you all should come quickly.)}}
  
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====

Revision as of 20:18, 3 May 2023

Naija

Etymology

From: English chair

Pronunciation1

  • tʃíɛ̀

Play Play

Pronunciation2

  • tʃíà

Play


Noun

  1. Where person dey siddon put.
    • You go dey tank God sey you go beta primary school naw. Some primary schools dey wey di students dem dey carry deir own chair go school.  — (You shoud be thankful to God that you attended a good primary school. There are some primary schools where the students take their own chairs to school.)
    • When we dey grow everybody get deir own chair for dinning table and for parlour. De no born anybody make e go siddon for di chair wey be daddy own  — ( While growing up everyone had their own chair at the dinning table and in the living room. No one will dare to sit on my dad’s chair.)
  2. Person wey be sey na im get level pass for di area.
    • No be everybody chair dey follow dey laugh. No go dey shine teeth like goat.  — (The Chairman is not always amused with everyone. Don't go on laughing like a clown.)
    • Chair say make una quick come.  — (The chairman said you all should come quickly.)

Synonyms

chairman, chairmo, boss

Antonyms

Translations

  • English: chair, chairman