Difference between revisions of "chair"

 
(11 intermediate revisions by 4 users not shown)
Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
===Alternative forms===
 
* maada 0.63 17, amadou 0.61 18, chamber 0.60 86, interim 0.60 61, barrow 0.60 38, etoudi 0.59 9, normalisation 0.59 34, bio 0.59 30, vice-president 0.58 123
 
  
 
===Etymology===
 
===Etymology===
Borrowed from English chair
+
From: English ''chair''
  
===Pronunciation===
+
===Pronunciation1===
* tʃɛ́màn
+
* tʃíɛ̀
 
<sm2>Pcm-ng-chair.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-chair.f.ogg</sm2>  
<sm2>Pcm-ng-chair.m.ogg</sm2>  
+
<sm2>Pcm-ng-chair.m.ogg</sm2>
 
 
===Frequency===
 
* Frequency in NSC treebank: 3
 
* Frequency rank in NSC treebank: 1471
 
* Frequency in raw corpus: 107
 
* Frequency rank in raw corpus: 1993
 
 
 
The word is used more orally than in written texts.
 
  
 +
===Pronunciation2===
 +
* tʃíà
 +
<sm2>Pcm-ng-chair 2.f.ogg</sm2>
 +
<sm2>Pcm-ng-chair2.m.ogg</sm2>
  
 
===Noun===
 
===Noun===
chair: generic form (for a male leader): marks prestige, seniority or richness, chair of an organization. -- Definition in Naija?
+
# Where person dey siddon put.
 
+
#:* {{ux|dv| You go dey tank God sey you go beta primary school naw. Some primary schools dey wey di students dem dey carry deir own '''chair''' go school. |(You shoud be thankful to God that you attended a good primary school. There are some primary schools where the students take their own chairs to school.)}}
 
+
#:* {{ux|dv| When we dey grow everybody get  deir own chair for dinning table and for parlour. De no born anybody make e go siddon for di '''chair''' wey be daddy own|( While growing up everyone had their own chair at the dinning table and in the living room. No one will dare to sit on my dad’s chair.)}}
# Egbokhare (frequency:Inf)
+
# Person wey  be sey na im get [[level]] pass for di area.
#: {{ux|dv|Chairman give use money. |(The leader gave us money.)}}
+
#:* {{ux|dv| No be everybody '''chair''' dey follow dey laugh. No go dey shine teeth like goat. |(The Chairman is not always amused with everyone. Don't go on laughing like a clown.)}}
# - (frequency:19)
+
#:* {{ux|dv| '''Chair''' say make una quick come. |(The chairman said you all should come quickly.)}}
#: {{ux|dv|'''Chair'''? |(ABJ_GWA_13_Small-Jobs_DG__164, Chair ?)}}
+
# Person wey be oga for meeting or joinbody group.
#: {{ux|dv|We come quick carry '''chair''' take block our door. |(jw__8181, __no translation__)}}
+
#:* {{ux|dv| • As we don talk wetin we want, e  good. But we gats hear wetin '''chair''' go talk, because if e no gree, na spit we just waste o. | (It is good that we have said what we want , but we have to hear what the chairman has to say, because if he refuses, we would have just wasted our time.)}}
# case (frequency:18)
+
#:* {{ux|dv| If money miss for here na only '''chair''' go fit tell us wetin happen. | (If some money is missing, the chairman is the best person to explain what happened.)}}
#: {{ux|dv|, na im dey under '''chair''' so.Okay okay. |(deuber__517, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|We dey gist about things wey we do that day and my wife relax for '''chair'''. |(jw__25602, __no translation__)}}
 
# case-det (frequency:5)
 
#: {{ux|dv|Okay sit down for my office, sit down for dis '''chair'''. |(ABJ_GWA_03_Cost-Of-Living-In-Abuja_MG__116, Okay, sit down in my office, sit down in this chair.)}}
 
#: {{ux|dv|But many of dem ready to sitdown for any '''chair''' even if e no fine. |(jw__27246, __no translation__)}}
 
# amod (frequency:4)
 
#: {{ux|dv|Dem fit want use the chance keep better '''chair''' for theirself and family people. |(jw__27245, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|You go fit sweep, wash ground, clean '''chair''' and arrange am, wash toilet, clean window, trowey dirty or clean outside. |(jw__47533, __no translation__)}}
 
# nmod:poss (frequency:4)
 
#: {{ux|dv|I just carry my '''chair''' go eh... |(NST_cleaned__34476, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|I just carry my '''chair''' go eh... art... eh... art class. |(LAG_11_Adeniyi-Lifestory_MG__45, I just took my chair to uh... art... uh... art class.)}}
 
# det (frequency:3)
 
#: {{ux|dv|Di '''chair''' just break. |(JOS_08_Girls-Wey-No-Sabi-Cook_M__69, The chair just broke.)}}
 
#: {{ux|dv|Di '''chair''', di chairman wit people wey be sey dey ehm le~, leader position dat time now. |(NST_cleaned__32213, __no translation__)}}
 
# conj (frequency:3)
 
#: {{ux|dv|Di people wey come visit bin dey throw di tiger stone, '''chair''' and table to make am fear. |(bbc__37061, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|For plenty of dem, na just umbrella, '''chair''' and table dey enough for dem to use do dia chamber. |(bbc__52193, __no translation__)}}
 
# det-nmod (frequency:3)
 
#: {{ux|dv|di '''chair''' for my house, dem get wooden hand, all dose old school chairs, and foam wen dey rest your back. |(NST_cleaned__42894, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Di seat... my... di '''chair''' for my house, dem get wooden hand, all dose old school chairs, and foam wen dey rest your back. |(PRT_07_Drummer_MG__24, The seat... my... the chairs in my house had wooden handrests, all those old school chairs, and foam you can rest your back on.)}}
 
# case-dep (frequency:3)
 
#: {{ux|dv|Plenti patients no dey for di hospital wen BBC News Pidgin go dai, but some patients dey sleep on top '''chair''' dey wait wen doctor go come see dem. |(bbc__81972, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|'I see big fight wey go happun on dat day wen dem enta senate, because APC senators no go wan carri eye see am sidon on top '''chair''' as Senate President, now wey im no be dia member again'. |(bbc__8986, __no translation__)}}
 
# amod-det (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|Famokiti, Olubummo and Idimehinsuwon, fit wear di crown, no oba dey because di royal '''chair''' dey. |(bbc__17427, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Celebrations di go on dis morning for May 20 Avenue for Yaoundé as President Biya di '''chair''' de civilian and military march past with special unity for Nigeria army and guest. |(bbc__24937, __no translation__)}}
 
 
 
====Derived forms====
 
 
 
  
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
* maada 0.63 17, amadou 0.61 18, chamber 0.60 86, interim 0.60 61, barrow 0.60 38, etoudi 0.59 9, normalisation 0.59 34, bio 0.59 30, vice-president 0.58 123
+
[[chairman]], [[chairmo]], [[boss]]
  
 
====Antonyms====
 
====Antonyms====
* maada 0.63 17, amadou 0.61 18, chamber 0.60 86, interim 0.60 61, barrow 0.60 38, etoudi 0.59 9, normalisation 0.59 34, bio 0.59 30, vice-president 0.58 123
+
* [[boy]]
  
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: generic form (for a male leader): marks prestige, seniority or richness, chair of an organization.
+
* English: ''chair'', ''chairman''

Latest revision as of 10:00, 28 February 2024

Naija

Etymology

From: English chair

Pronunciation1

  • tʃíɛ̀

Play Play

Pronunciation2

  • tʃíà

Play


Noun

  1. Where person dey siddon put.
    • You go dey tank God sey you go beta primary school naw. Some primary schools dey wey di students dem dey carry deir own chair go school.  — (You shoud be thankful to God that you attended a good primary school. There are some primary schools where the students take their own chairs to school.)
    • When we dey grow everybody get deir own chair for dinning table and for parlour. De no born anybody make e go siddon for di chair wey be daddy own  — ( While growing up everyone had their own chair at the dinning table and in the living room. No one will dare to sit on my dad’s chair.)
  2. Person wey be sey na im get level pass for di area.
    • No be everybody chair dey follow dey laugh. No go dey shine teeth like goat.  — (The Chairman is not always amused with everyone. Don't go on laughing like a clown.)
    • Chair say make una quick come.  — (The chairman said you all should come quickly.)
  3. Person wey be oga for meeting or joinbody group.
    • • As we don talk wetin we want, e good. But we gats hear wetin chair go talk, because if e no gree, na spit we just waste o.  —  (It is good that we have said what we want , but we have to hear what the chairman has to say, because if he refuses, we would have just wasted our time.)
    • If money miss for here na only chair go fit tell us wetin happen.  —  (If some money is missing, the chairman is the best person to explain what happened.)

Synonyms

chairman, chairmo, boss

Antonyms

Translations

  • English: chair, chairman