Difference between revisions of "chair"
(→Noun) |
|||
(One intermediate revision by the same user not shown) | |||
Line 16: | Line 16: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
# Where person dey siddon put. | # Where person dey siddon put. | ||
− | #:* {{ux|dv| You go dey tank God sey you go beta primary school naw. Some primary schools dey wey di students dem dey carry deir own '''chair''' go school. |( | + | #:* {{ux|dv| You go dey tank God sey you go beta primary school naw. Some primary schools dey wey di students dem dey carry deir own '''chair''' go school. |(You shoud be thankful to God that you attended a good primary school. There are some primary schools where the students take their own chairs to school.)}} |
− | #:* {{ux|dv| When we dey grow everybody get deir own chair for dinning table and for parlour. De no born anybody make e go siddon for di '''chair''' wey be daddy own|( | + | #:* {{ux|dv| When we dey grow everybody get deir own chair for dinning table and for parlour. De no born anybody make e go siddon for di '''chair''' wey be daddy own|( While growing up everyone had their own chair at the dinning table and in the living room. No one will dare to sit on my dad’s chair.)}} |
# Person wey be sey na im get [[level]] pass for di area. | # Person wey be sey na im get [[level]] pass for di area. | ||
− | #:* {{ux|dv| No be everybody '''chair''' dey follow dey laugh. No go dey shine teeth like goat. |( | + | #:* {{ux|dv| No be everybody '''chair''' dey follow dey laugh. No go dey shine teeth like goat. |(The Chairman is not always amused with everyone. Don't go on laughing like a clown.)}} |
− | #:* {{ux|dv| '''Chair''' say make una quick come. |( | + | #:* {{ux|dv| '''Chair''' say make una quick come. |(The chairman said you all should come quickly.)}} |
+ | # Person wey be oga for meeting or joinbody group. | ||
+ | #:* {{ux|dv| • As we don talk wetin we want, e good. But we gats hear wetin '''chair''' go talk, because if e no gree, na spit we just waste o. | (It is good that we have said what we want , but we have to hear what the chairman has to say, because if he refuses, we would have just wasted our time.)}} | ||
+ | #:* {{ux|dv| If money miss for here na only '''chair''' go fit tell us wetin happen. | (If some money is missing, the chairman is the best person to explain what happened.)}} | ||
====Synonyms==== | ====Synonyms==== |
Latest revision as of 10:00, 28 February 2024
Naija
Etymology
From: English chair
Pronunciation1
- tʃíɛ̀
Pronunciation2
- tʃíà
Noun
- Where person dey siddon put.
- You go dey tank God sey you go beta primary school naw. Some primary schools dey wey di students dem dey carry deir own chair go school. — (You shoud be thankful to God that you attended a good primary school. There are some primary schools where the students take their own chairs to school.)
- When we dey grow everybody get deir own chair for dinning table and for parlour. De no born anybody make e go siddon for di chair wey be daddy own — ( While growing up everyone had their own chair at the dinning table and in the living room. No one will dare to sit on my dad’s chair.)
- Person wey be sey na im get level pass for di area.
- No be everybody chair dey follow dey laugh. No go dey shine teeth like goat. — (The Chairman is not always amused with everyone. Don't go on laughing like a clown.)
- Chair say make una quick come. — (The chairman said you all should come quickly.)
- Person wey be oga for meeting or joinbody group.
- • As we don talk wetin we want, e good. But we gats hear wetin chair go talk, because if e no gree, na spit we just waste o. — (It is good that we have said what we want , but we have to hear what the chairman has to say, because if he refuses, we would have just wasted our time.)
- If money miss for here na only chair go fit tell us wetin happen. — (If some money is missing, the chairman is the best person to explain what happened.)
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: chair, chairman