chair
Naija
Etymology
From: English chair
Pronunciation1
- tʃíɛ̀
Pronunciation2
- tʃíɛ
Noun
- Where person dey siddon put.
- di chair for my house, dem get wooden hand, all dose old school chairs, and foam wen dey rest your back. — (NST_cleaned__42894, __no translation__)
- Okay sit down for my office, sit down for dis chair. — (ABJ_GWA_03_Cost-Of-Living-In-Abuja_MG__116, Okay, sit down in my office, sit down in this chair.)
- Person wey be sey na im get level pass for di area.
- No be everybody chair dey follow dey laugh. No go dey shine teeth like goat. — (NSC_Onwuegbuzia_2021, The Chairman is not always amused with everyone. Don't go on laughing like a clown.)
- Chair say make una quick come. — (NSC_Onwuegbuzia_2021, The chairman said you all should come quickly.)
Related Forms
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: chair, chairman