chair
Naija
Etymology
From: English chair
Pronunciation1
- tʃíɛ̀
Pronunciation2
- tʃíà
Noun
- Where person dey siddon put.
- You go dey tank God sey you go beta primary school naw. Some primary schools dey wey di students dem dey carry deir own chair go school. — (NSC_2021, You shoud be thankful to God that you attended a good primary school. There are some primary schools where the students take their own chairs to school.)
- When we dey grow everybody get deir own chair for dinning table and for parlour. De no born anybody make e go siddon for di chair wey be daddy own — (NSC_2021, While growing up everyone had their own chair at the dinning table and in the living room. No one will dare to sit on my dad’s chair.)
- Person wey be sey na im get level pass for di area.
- No be everybody chair dey follow dey laugh. No go dey shine teeth like goat. — (NSC_2021, The Chairman is not always amused with everyone. Don't go on laughing like a clown.)
- Chair say make una quick come. — (NSC_2021, The chairman said you all should come quickly.)
Related Forms
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: chair, chairman