Difference between revisions of "chairmo"
EmekaFelixO (talk | contribs) |
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Noun) |
||
Line 10: | Line 10: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | # | + | # Oga for place. |
#:* {{ux|dv|'''Chairmo''' give us money. |Egbokhare_2020.(The leader gave us money.)}} | #:* {{ux|dv|'''Chairmo''' give us money. |Egbokhare_2020.(The leader gave us money.)}} | ||
#:* {{ux|dv|Di '''chairmo''' of di organisation suppose be person wey be Prof. |(NSC_Legbeti_2020. The chairman of the organisation should be a Prof.)}} | #:* {{ux|dv|Di '''chairmo''' of di organisation suppose be person wey be Prof. |(NSC_Legbeti_2020. The chairman of the organisation should be a Prof.)}} | ||
− | #:* {{ux|dv|PDP '''chairmo''' for Kano Engr Rabiu Bichi wey also speak to BBC tok say wetin happun dey very unfortunate. |(bbc_79960.Engr Rabiu Bichi, the Kano PDP chairman who also spoke with BBC tok said the incident was very unfortunate.)} | + | #:* {{ux|dv|PDP '''chairmo''' for Kano Engr Rabiu Bichi wey also speak to BBC tok say wetin happun dey very unfortunate. |(bbc_79960.Engr Rabiu Bichi, the Kano PDP chairman who also spoke with BBC tok said the incident was very unfortunate.)}} |
#na wen person too sabi someting | #na wen person too sabi someting | ||
#:* {{ux|dv|For woman matter, na '''Chairmo''' Chika be. |NSC_Legbeti_2020.(Chika is a veteran of women affairs.)}} | #:* {{ux|dv|For woman matter, na '''Chairmo''' Chika be. |NSC_Legbeti_2020.(Chika is a veteran of women affairs.)}} | ||
Line 21: | Line 21: | ||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
* English: Chair of an organization. | * English: Chair of an organization. | ||
+ | |||
===Adjective=== | ===Adjective=== | ||
#na wen person too sabi someting | #na wen person too sabi someting |
Revision as of 11:55, 24 May 2021
Naija
Etymology
From: English chairman
Pronunciation
- tʃɛ́mô
Noun
- Oga for place.
- Chairmo give us money. — Egbokhare_2020.(The leader gave us money.)
- Di chairmo of di organisation suppose be person wey be Prof. — (NSC_Legbeti_2020. The chairman of the organisation should be a Prof.)
- PDP chairmo for Kano Engr Rabiu Bichi wey also speak to BBC tok say wetin happun dey very unfortunate. — (bbc_79960.Engr Rabiu Bichi, the Kano PDP chairman who also spoke with BBC tok said the incident was very unfortunate.)
- na wen person too sabi someting
- For woman matter, na Chairmo Chika be. — NSC_Legbeti_2020.(Chika is a veteran of women affairs.)
- For open hand, na Chairmo my husband be. — Egbokhare_2020.(My husband is the most generous I've seen.)
Synonyms
Translations
- English: Chair of an organization.
Adjective
- na wen person too sabi someting
- For woman matter, na Chairmo Chika be. — NSC_Legbeti_2020.(Chika is a veteran of women affairs.)
- For open hand, na Chairmo my husband be. — Egbokhare_2020.(My husband is the most generous I've seen.)
Synonyms
Translations
English: chairman