Difference between revisions of "chairmo"

Line 20: Line 20:
 
* [[oga]]
 
* [[oga]]
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: Chair of an organization.
+
* English: ''Chairperson''
  
 
===Adjective===
 
===Adjective===

Revision as of 11:56, 24 May 2021

Naija

Etymology

From: English chairman

Pronunciation

  • tʃɛ́mô

Play Play

Noun

  1. Oga for place.
    • Chairmo give us money.  — Egbokhare_2020.(The leader gave us money.)
    • Di chairmo of di organisation suppose be person wey be Prof.  — (NSC_Legbeti_2020. The chairman of the organisation should be a Prof.)
    • PDP chairmo for Kano Engr Rabiu Bichi wey also speak to BBC tok say wetin happun dey very unfortunate.  — (bbc_79960.Engr Rabiu Bichi, the Kano PDP chairman who also spoke with BBC tok said the incident was very unfortunate.)
  2. Person too sabi someting.
    • For woman matter, na Chairmo Chika be.  — NSC_Legbeti_2020.(Chika is a veteran of women affairs.)
    • For open hand, na Chairmo my husband be.  — Egbokhare_2020.(My husband is the most generous I've seen.)

Synonyms

Translations

  • English: Chairperson

Adjective

  1. na wen person too sabi someting
    • For woman matter, na Chairmo Chika be.  — NSC_Legbeti_2020.(Chika is a veteran of women affairs.)
    • For open hand, na Chairmo my husband be.  — Egbokhare_2020.(My husband is the most generous I've seen.)

Synonyms

oga

Translations

English: chairman