Difference between revisions of "chairmo"

Line 11: Line 11:
 
===Noun===
 
===Noun===
 
# Oga for place.
 
# Oga for place.
#:* {{ux|dv|'''Chairmo''' give us money. |Egbokhare_2020.(The leader gave us money.)}}
+
#:* {{ux|dv|'''Chairmo''' give us money. |Egbokhare_2020, The leader gave us money.)}}
#:* {{ux|dv|Di '''chairmo''' of di organisation suppose be person wey be Prof. |(NSC_Legbeti_2020. The chairman of the organisation should be a Prof.)}}
+
#:* {{ux|dv|Di '''chairmo''' of di organisation suppose be person wey be Prof. |(NSC_2020, The chairman of the organisation should be a Prof.)}}
#:* {{ux|dv|PDP '''chairmo''' for Kano Engr Rabiu Bichi wey also speak to BBC tok say wetin happun dey very unfortunate. |(bbc_79960.Engr Rabiu Bichi, the Kano PDP chairman who also spoke with BBC tok said the incident was very unfortunate.)}}
+
#:* {{ux|dv|PDP '''chairmo''' for Kano Engr Rabiu Bichi wey also speak to BBC tok say wetin happun dey very unfortunate. |(bbc_79960, Engr Rabiu Bichi, the Kano PDP chairman who also spoke with BBC tok said the incident was very unfortunate.)}}
#Person too sabi someting.
+
 
#:* {{ux|dv|For history matter, na '''Chairmo''' oga  be. |NSC_Legbeti_2020,(The boss knows a lot about history.)}}
 
#:* {{ux|dv|For open hand, na '''Chairmo''' my husband be. |Egbokhare_2020,(My husband is the most generous I've seen.)}}
 
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
 
* [[oga]]
 
* [[oga]]

Revision as of 11:50, 6 June 2022

Naija

Etymology

From: English chairman

Pronunciation

  • tʃɛ́mô

Play Play

Noun

  1. Oga for place.
    • Chairmo give us money.  — Egbokhare_2020, The leader gave us money.)
    • Di chairmo of di organisation suppose be person wey be Prof.  — (NSC_2020, The chairman of the organisation should be a Prof.)
    • PDP chairmo for Kano Engr Rabiu Bichi wey also speak to BBC tok say wetin happun dey very unfortunate.  — (bbc_79960, Engr Rabiu Bichi, the Kano PDP chairman who also spoke with BBC tok said the incident was very unfortunate.)

Synonyms

Translations

  • English: Chairperson

Adjective

  • na wen person too sabi someting
  • For woman matter, na Chairmo Chika be.  — NSC_Legbeti_2020.(Chika is a veteran of women affairs.)
  • For open hand, na Chairmo my husband be.  — Egbokhare_2020.(My husband is the most generous I've seen.)

Synonyms

oga

Translations

English: chairman