Difference between revisions of "chairmo"

Line 21: Line 21:
  
 
===Adjective===
 
===Adjective===
* na wen person too sabi someting
+
* Person wey wey too sabi someting about someting.
:* {{ux|dv|For woman matter, na '''Chairmo''' Chika be. |NSC_Legbeti_2020.(Chika is a veteran of women affairs.)}}
+
:* {{ux|dv|For woman matter, na '''Chairmo''' Chika be. |NSC_2020, Chika is a veteran of women affairs.)}}
:* {{ux|dv|For open hand, na '''Chairmo''' my husband be. |Egbokhare_2020.(My husband is the most generous I've seen.)}}
+
:* {{ux|dv|For open hand, na '''Chairmo''' my husband be. |Egbokhare_2020, My husband is the most generous I've seen.)}}
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
 
[[oga]]
 
[[oga]]
 
 
====Translations====
 
====Translations====
 
English:  ''chairman''
 
English:  ''chairman''

Revision as of 11:52, 6 June 2022

Naija

Etymology

From: English chairman

Pronunciation

  • tʃɛ́mô

Play Play

Noun

  • Oga for place.
  • Chairmo give us money.  — Egbokhare_2020, The leader gave us money.)
  • Di chairmo of di organisation suppose be person wey be Prof.  — (NSC_2020, The chairman of the organisation should be a Prof.)
  • PDP chairmo for Kano Engr Rabiu Bichi wey also speak to BBC tok say wetin happun dey very unfortunate.  — (bbc_79960, Engr Rabiu Bichi, the Kano PDP chairman who also spoke with BBC tok said the incident was very unfortunate.)

Synonyms

Translations

  • English: Chairperson

Adjective

  • Person wey wey too sabi someting about someting.
  • For woman matter, na Chairmo Chika be.  — NSC_2020, Chika is a veteran of women affairs.)
  • For open hand, na Chairmo my husband be.  — Egbokhare_2020, My husband is the most generous I've seen.)

Synonyms

oga

Translations

English: chairman