Difference between revisions of "chairmo"

Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
 
===Alternative forms===
 
===Alternative forms===
[[chairman]]  
+
[[chairman]]
  
 
===Etymology===
 
===Etymology===

Revision as of 17:44, 4 November 2020

Naija

Alternative forms

chairman

Etymology

From: English chairman

Pronunciation

  • tʃɛ́mô

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 2
  • Frequency rank in NSC treebank: 2311
  • Frequency in raw corpus: 117
  • Frequency rank in raw corpus: 1882

Definition

na name dem dey call leader

Noun

  1. na the oga for the place
    • Chairmo give us money.  — Egbokhare_2020.(The leader gave us money.)
    • Di chairmo of di organisation suppose be person wey be Prof.  — (NSC_Legbeti_2020. The chairman of the organisation should be a Prof.)
    • {{ux|dv|PDP chairmo for Kano Engr Rabiu Bichi wey also speak to BBC tok say wetin happun dey very unfortunate. |(bbc_79960.Engr Rabiu Bichi, the Kano PDP chairman who also spoke with BBC tok said the incident was very unfortunate.)}
  2. na wen person too sabi someting
    • For woman matter, na Chairmo Chika be.  — NSC_Legbeti_2020.(Chika is a veteran of women affairs.)
    • For open hand, na Chairmo my husband be.  — Egbokhare_2020.(My husband is the most generous I've seen.)

Synonyms

Translations

  • English: Chair of an organization.

Adjective

  1. na wen person too sabi someting
    • For woman matter, na Chairmo Chika be.  — NSC_Legbeti_2020.(Chika is a veteran of women affairs.)
    • For open hand, na Chairmo my husband be.  — Egbokhare_2020.(My husband is the most generous I've seen.)

Synonyms

oga

Translations

English:  richness