chairmo

Naija

Etymology

From: English chairman

Pronunciation

  • tʃɛ́mô

Play Play

Noun

  • Oga for place.
  • Chairmo give us money.  — Egbokhare_2020, The leader gave us money.)
  • Di chairmo of di organisation suppose be person wey be Prof.  — (NSC_2020, The chairman of the organisation should be a Prof.)
  • PDP chairmo for Kano Engr Rabiu Bichi wey also speak to BBC tok say wetin happun dey very unfortunate.  — (bbc_79960, Engr Rabiu Bichi, the Kano PDP chairman who also spoke with BBC tok said the incident was very unfortunate.)

Synonyms

Translations

  • English: Chairperson

Adjective

  • Person wey wey too sabi someting about someting.
  • For woman matter, na Chairmo Chika be.  — NSC_2020, Chika is a veteran of women affairs.)
  • For open hand, na Chairmo my husband be.  — Egbokhare_2020, My husband is the most generous I've seen.)

Synonyms

oga

Translations

English: chairman