Difference between revisions of "chance"
(→Noun) |
(→Verb) |
||
Line 25: | Line 25: | ||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
− | + | # Sey person or ting remove person or ting from e place. | |
− | :*{{ux|dv|So if we no want make money and property '''chance''' God work for our life, make we dey follow wetin Jehovah dey teach us. |(jw__23743, We should follow Jehovah's guidance so that wealth will not distract us.)}} | + | #:*{{ux|dv|So if we no want make money and property '''chance''' God work for our life, make we dey follow wetin Jehovah dey teach us. |(jw__23743, We should follow Jehovah's guidance so that wealth will not distract us.)}} |
− | + | # Make person do person wayo or use boldface collect someting from person. | |
− | :*{{ux|dv|No let dem '''chance''' you o. |(Egbokhare_2020, Do not allow them double cross you.)}} | + | #:*{{ux|dv|No let dem '''chance''' you o. |(Egbokhare_2020, Do not allow them double cross you.)}} |
− | :*{{ux|dv|Wetin I get go pay me pass if di pesin I pally with na strong pesin - because im fit '''chance''' me. |(bbc__42211, It would be worthwhile if my partner is influential because I could be double-dealt with.)}} | + | #:*{{ux|dv|Wetin I get go pay me pass if di pesin I pally with na strong pesin - because im fit '''chance''' me. |(bbc__42211, It would be worthwhile if my partner is influential because I could be double-dealt with.)}} |
====Related Forms==== | ====Related Forms==== |
Revision as of 12:04, 6 June 2022
Naija
Alternative forms
Etymology
From: English chance
Pronunciation
- t͡sâns
Noun
- Time wey person fit use
- Every person wey di matter concern must get chance to join and say dem own. — (Egbokhare_2020, Everyone concerned must have an opportunity to defend his or herself.)
- Chelsea no give me chance play. — (bbc__864, I did not have an opportunity to play for Chelsea.)
- Uh na police duty no give me chance. — (deuber__4362, My work as a police officer choked my time.)
- Space wey person or ting fit sidon, stand, or stay.
- Madam abeg shift make chance dey for passenger wey one enter back seat. — (NSC_2020 Madam, please make room for other passengers to take the back seat.)
- Oga chance no dey inside di place for your car o. Go anoder place no vex. — (NSC_2020, Sir, the car park is full already; please find somewhere else.)
Related Forms
Translations
- English: chance, space
Verb
- Sey person or ting remove person or ting from e place.
- So if we no want make money and property chance God work for our life, make we dey follow wetin Jehovah dey teach us. — (jw__23743, We should follow Jehovah's guidance so that wealth will not distract us.)
- Make person do person wayo or use boldface collect someting from person.
- No let dem chance you o. — (Egbokhare_2020, Do not allow them double cross you.)
- Wetin I get go pay me pass if di pesin I pally with na strong pesin - because im fit chance me. — (bbc__42211, It would be worthwhile if my partner is influential because I could be double-dealt with.)
Related Forms
Translations
- English: to remove, to double-deal