one chance

Naija

Etymology

From: English one and chance

Pronunciation

  • wɔ́ntʃàns

Play Play

Noun

  1. Na when person enter someting wey be sey e no get how to escape am.
    • If you go slap solider, you don enter one chance be dat.  — (If you slap a solider, you've gotten yourself into a big problem.)
  2. Motor wey dem dey use tief people ting and kindap people.
    • God save me as I almost enter one chance bus yesterday express.  — (God saved me yesterday as I narrowly escaped entering a kidnapper's bus.)

Related forms

Translation

  • English: kidnappers, trouble