Difference between revisions of "chance"
(→Noun) |
|||
Line 16: | Line 16: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
# Time wey person fit use | # Time wey person fit use | ||
− | #:*{{ux|dv|Every person wey di matter concern must get '''chance''' to join and say dem own. |( | + | #:*{{ux|dv|Every person wey di matter concern must get '''chance''' to join and say dem own. |(Everyone concerned must have an opportunity to defend his or herself.)}} |
#:*{{ux|dv|Chelsea no give me '''chance''' play. |(bbc__864, I did not have an opportunity to play for Chelsea.)}} | #:*{{ux|dv|Chelsea no give me '''chance''' play. |(bbc__864, I did not have an opportunity to play for Chelsea.)}} | ||
#:*{{ux|dv|Uh na police duty no give me '''chance'''. |(deuber__4362, My work as a police officer choked my time.)}} | #:*{{ux|dv|Uh na police duty no give me '''chance'''. |(deuber__4362, My work as a police officer choked my time.)}} | ||
# Space wey person or ting fit sidon, stand, or stay. | # Space wey person or ting fit sidon, stand, or stay. | ||
− | #:*{{ux|dx| Madam abeg shift make '''chance''' dey for passenger wey one enter back seat.|( | + | #:*{{ux|dx| Madam abeg shift make '''chance''' dey for passenger wey one enter back seat.|(Madam, please make room for other passengers to take the back seat.)}} |
− | #:*{{ux|dx|Oga '''chance''' no dey inside di place for your car o. Go anoder place no vex.|( | + | #:*{{ux|dx|Oga '''chance''' no dey inside di place for your car o. Go anoder place no vex.|(Sir, the car park is full already; please find somewhere else.)}} |
====Related Forms==== | ====Related Forms==== | ||
[[one chance]] | [[one chance]] |
Revision as of 10:16, 28 February 2024
Naija
Alternative forms
Etymology
From: English chance
Pronunciation 1
- t͡sâns
Pronunciation 2
/ʃâns/
Noun
- Time wey person fit use
- Every person wey di matter concern must get chance to join and say dem own. — (Everyone concerned must have an opportunity to defend his or herself.)
- Chelsea no give me chance play. — (bbc__864, I did not have an opportunity to play for Chelsea.)
- Uh na police duty no give me chance. — (deuber__4362, My work as a police officer choked my time.)
- Space wey person or ting fit sidon, stand, or stay.
- Madam abeg shift make chance dey for passenger wey one enter back seat. — (Madam, please make room for other passengers to take the back seat.)
- Oga chance no dey inside di place for your car o. Go anoder place no vex. — (Sir, the car park is full already; please find somewhere else.)
Related Forms
Translations
- English: chance, space
Verb
- Sey person or ting remove person or ting from e place.
- So if we no want make money and property chance God work for our life, make we dey follow wetin Jehovah dey teach us. — (jw__23743, We should follow Jehovah's guidance so that wealth will not distract us.)
- Make person do person wayo or use boldface collect someting from person.
- No let dem chance you o. — (Egbokhare_2020, Do not allow them double cross you.)
- Wetin I get go pay me pass if di pesin I pally with na strong pesin - because im fit chance me. — (bbc__42211, It would be worthwhile if my partner is influential because I could be double-dealt with.)
Related Forms
Translations
- English: to remove, to double-deal