Difference between revisions of "chance"

 
(8 intermediate revisions by 3 users not shown)
Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
 
===Alternative forms===
 
===Alternative forms===
* chans
+
* [[chans]]
  
 
===Etymology===
 
===Etymology===
 
From: English ''chance''
 
From: English ''chance''
  
===Pronunciation===
+
===Pronunciation 1===
* tSâns
+
* t͡sâns
 
<sm2>Pcm-ng-chance.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-chance.f.ogg</sm2>  
<sm2>Pcm-ng-chance.m.ogg</sm2>  
+
<sm2>Pcm-ng-chance.m.ogg</sm2>
 +
 
 +
===Pronunciation 2===
 +
/ʃâns/
  
 
===Noun===
 
===Noun===
Time wey person fit use
+
# Time wey person fit use
:*{{ux|dv|Every person wey di matter concern must get '''chance''' to join and say dem own. |(Egbokhare_2020, Everyone concerned must have an opportunity to defend his or herself.)}}
+
#:*{{ux|dv|Every person wey di matter concern must get '''chance''' to join and say dem own. |(Everyone concerned must have an opportunity to defend his or herself.)}}
:*{{ux|dv|Chelsea no give me '''chance''' play. |(bbc__864, I did not have an opportunity to play for Chelsea.)}}
+
#:*{{ux|dv|Chelsea no give me '''chance''' play. |(bbc__864, I did not have an opportunity to play for Chelsea.)}}
:*{{ux|dv|Uh na police duty no give me '''chance'''. |(deuber__4362, My work as a police officer choked my time.)}}
+
#:*{{ux|dv|Uh na police duty no give me '''chance'''. |(deuber__4362, My work as a police officer choked my time.)}}
Space wey person or ting fit sidon, stand, or stay.
+
# Space wey person or ting fit sidon, stand, or stay.
:*{{ux|dx| Madam abeg shift make '''chance''' dey for passenger wey one enter back seat.|(NSC_Abonyi_2020 Madam, please make room for other passengers to take the back seat.)}}
+
#:*{{ux|dx| Madam abeg shift make '''chance''' dey for passenger wey one enter back seat.|(Madam, please make room for other passengers to take the back seat.)}}
:*{{ux|dx|Oga '''chance''' no dey inside di place for your car o. Go anoder place no vex.|(NSC_Abonyi_2020, Sir, the car park is full already; please find somewhere.)}}
+
#:*{{ux|dx|Oga '''chance''' no dey inside di place for your car o. Go anoder place no vex.|(Sir, the car park is full already; please find somewhere else.)}}
 
+
====Related Forms====
====Noun Phrase====
+
[[one chance]]
One chance
 
Na sey person enter matter wey get [[k-leg]]  
 
:*{{ux|dx|I be one enter '''one chance''' for Lagos molue when sharp guy be one chance me.|(NSC_Abonyi_2020, I nearly got into a fix  in a Lagos buscar after a close shave with a pickpocket.)}}
 
 
 
 
====Translations====
 
====Translations====
*English: ''opportunity, a fix''
+
*English: ''chance, space''
  
 
===Verb===
 
===Verb===
* Sey person or ting remove person or ting from e place.
+
# Sey person or ting remove person or ting from im place.
:*{{ux|dv|So if we no want make money and property '''chance''' God work for our life, make we dey follow wetin Jehovah dey teach us. |(jw__23743, We should follow Jehovah's guidance so that wealth will not distract us.)}}
+
#:*{{ux|dv|So if we no want make money and property '''chance''' God work for our life, make we dey follow wetin Jehovah dey teach us. |(jw__23743, We should follow Jehovah's guidance so that wealth will not distract us.)}}
* Make person do person wayo or use boldface collect someting from person.
+
# Make person do person wayo or use boldface collect someting from person.
:*{{ux|dv|No let dem '''chance''' you o. |(Egbokhare_2020, Do not allow them double cross you.)}}
+
#:*{{ux|dv|No let dem '''chance''' you o. |(Do not allow them double cross you.)}}
:*{{ux|dv|Wetin I get go pay me pass if di pesin I pally with na strong pesin - because im fit '''chance''' me. |(bbc__42211, It would be worthwhile if my partner is influential because I could be double-dealt with.)}}
+
#:*{{ux|dv|Wetin I get go pay me pass if di pesin I pally with na strong pesin - because im fit '''chance''' me. |(bbc__42211, It would be worthwhile if my partner is influential because I could be double-dealt with.)}}
  
 
====Related Forms====
 
====Related Forms====

Latest revision as of 10:17, 28 February 2024

Naija

Alternative forms

Etymology

From: English chance

Pronunciation 1

  • t͡sâns

Play Play

Pronunciation 2

/ʃâns/

Noun

  1. Time wey person fit use
    • Every person wey di matter concern must get chance to join and say dem own.  — (Everyone concerned must have an opportunity to defend his or herself.)
    • Chelsea no give me chance play.  — (bbc__864, I did not have an opportunity to play for Chelsea.)
    • Uh na police duty no give me chance.  — (deuber__4362, My work as a police officer choked my time.)
  2. Space wey person or ting fit sidon, stand, or stay.
    • Madam abeg shift make chance dey for passenger wey one enter back seat.  — (Madam, please make room for other passengers to take the back seat.)
    • Oga chance no dey inside di place for your car o. Go anoder place no vex.  — (Sir, the car park is full already; please find somewhere else.)

Related Forms

one chance

Translations

  • English: chance, space

Verb

  1. Sey person or ting remove person or ting from im place.
    • So if we no want make money and property chance God work for our life, make we dey follow wetin Jehovah dey teach us.  — (jw__23743, We should follow Jehovah's guidance so that wealth will not distract us.)
  2. Make person do person wayo or use boldface collect someting from person.
    • No let dem chance you o.  — (Do not allow them double cross you.)
    • Wetin I get go pay me pass if di pesin I pally with na strong pesin - because im fit chance me.  — (bbc__42211, It would be worthwhile if my partner is influential because I could be double-dealt with.)

Related Forms

one chance

Translations

  • English: to remove, to double-deal