Difference between revisions of "chance"

 
(25 intermediate revisions by 6 users not shown)
Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
 
===Alternative forms===
 
===Alternative forms===
* chans
+
* [[chans]]
  
 
===Etymology===
 
===Etymology===
Borrowed from English chance
+
From: English ''chance''
  
===Pronunciation===
+
===Pronunciation 1===
* tSâns
+
* t͡sâns
 
<sm2>Pcm-ng-chance.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-chance.f.ogg</sm2>  
<sm2>Pcm-ng-chance.m.ogg</sm2>  
+
<sm2>Pcm-ng-chance.m.ogg</sm2>
  
===Frequency===
+
===Pronunciation 2===
* Frequency in NSC treebank: 3
+
/ʃâns/
* Frequency rank in NSC treebank: 1756
 
* Frequency in raw corpus: 626
 
* Frequency rank in raw corpus: 545
 
  
 
===Noun===
 
===Noun===
chance: opportunity, space -- Definition in Naija?
+
# Time wey person fit use
 
+
#:*{{ux|dv|Every person wey di matter concern must get '''chance''' to join and say dem own. |(Everyone concerned must have an opportunity to defend his or herself.)}}
 
+
#:*{{ux|dv|Chelsea no give me '''chance''' play. |(bbc__864, I did not have an opportunity to play for Chelsea.)}}
# Egbokhare (frequency:Inf)
+
#:*{{ux|dv|Uh na police duty no give me '''chance'''. |(deuber__4362, My work as a police officer choked my time.)}}
#: {{ux|dv|Every person wey di matter concern must get '''chance''' to join and say dem own. |(Everyone concerned in the matter must have an opportunity to defend his or herself.)}}
+
# Space wey person or ting fit sidon, stand, or stay.
# - (frequency:156)
+
#:*{{ux|dx| Madam abeg shift make '''chance''' dey for passenger wey one enter back seat.|(Madam, please make room for other passengers to take the back seat.)}}
#: {{ux|dv|Chelsea no give me '''chance''' play. |(bbc__864, __no translation__)}}
+
#:*{{ux|dx|Oga '''chance''' no dey inside di place for your car o. Go anoder place no vex.|(Sir, the car park is full already; please find somewhere else.)}}
#: {{ux|dv|Uh na police duty no give me '''chance'''. |(deuber__4362, __no translation__)}}
+
====Related Forms====
# acl (frequency:126)
+
[[one chance]]
#: {{ux|dv|Fans also get '''chance''' to pose with di cup |(bbc__48660, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|If e get '''chance''' to thief am, wetin e go do? |(jw__25075, __no translation__)}}
 
# det (frequency:67)
 
#: {{ux|dv|E don enter one '''chance'''. |(ABJ_INF_06_Marriage-Counselling_DG__125, She has got into trouble.)}}
 
#: {{ux|dv|We fit just lose this '''chance''' |(jw__39422, __no translation__)}}
 
# acl-det (frequency:47)
 
#: {{ux|dv|As we get the '''chance''' to preach, no lazy. |(jw__3315, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|We get di '''chance''' to win di game but we no finish off. |(bbc__12870, __no translation__)}}
 
# acl-amod (frequency:30)
 
#: {{ux|dv|This one na better '''chance''' to do good. |(jw__5114, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Babylon people give dem small '''chance''' to do wetin dem want. |(jw__42697, __no translation__)}}
 
# amod (frequency:19)
 
#: {{ux|dv|Cameroon miss plenti '''chance''' for 'mbunja' ball for net. |(bbc__27790, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|And dis na why Ambode fit get second '''chance''' for im political waka. |(bbc__15089, __no translation__)}}
 
# nmod (frequency:12)
 
#: {{ux|dv|Dis na '''chance''' for me to say something. |(bbc__6487, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Instead, na '''chance''' for us to take show sey we support the way God dey rule. |(jw__21354, __no translation__)}}
 
# amod-det (frequency:8)
 
#: {{ux|dv|Jesus use this better '''chance''' take show sey e get power and sabi pity people. |(jw__21178, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Ovidy Karuru of Zimbabwe na im give dem dia best '''chance''' wit 30-yard shot im waya. |(bbc__79766, __no translation__)}}
 
# dep (frequency:7)
 
#: {{ux|dv|Wetin fit help us if we no want make money and property '''chance''' God work for our life? |(jw__46706, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|So if we no want make money and property '''chance''' God work for our life, make we dey follow wetin Jehovah dey teach us. |(jw__23743, __no translation__)}}
 
# case (frequency:7)
 
#: {{ux|dv|don begin demand for '''chance''' to enter politics. |(bbc__31800, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Dem go arrest and detain anybodi witout '''chance''' to see lawyer. |(bbc__29168, __no translation__)}}
 
# dep-det (frequency:7)
 
#: {{ux|dv|Which '''chance''' wicked people still get? |(jw__45509, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|We dey get the '''chance''' to ‘do good for everybody’ when we go preach to dem. |(jw__39103, __no translation__)}}
 
# cc (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|So e be like say e neva finish and '''chance''' dey brekete for di Italians to reach di final - no forget say Barcelona carry 4-1 advantage go Stadio Olimpico before Roma show dem who be baba wit three goals. |(bbc__17684, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|That time, we no go ‘comot for where we stand,’ and we go ‘see how Jehovah go take save us.’  Until that time reach, we still get time and '''chance''' to use all our mind and power take support Jehovah work. |(jw__32245, __no translation__)}}
 
# case-det (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|As far as Huawei know, e don dey prepared for di '''chance''' say e go dey cut off from America know how. |(bbc__17116, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Di ting deir be sey  even before e say e enter one '''chance''', di traces of one '''chance''' dey from di starting. |(NST_cleaned__557, __no translation__)}}
 
 
 
====Derived forms====
 
 
 
 
 
====Synonyms====
 
* opportunity 0.79 272, plans 0.63 147, permission 0.61 128, power 0.61 1862, joy 0.60 193, hope 0.58 946, choice 0.58 179, option 0.58 90, faith 0.57 848
 
 
 
====Antonyms====
 
* opportunity 0.79 272, plans 0.63 147, permission 0.61 128, power 0.61 1862, joy 0.60 193, hope 0.58 946, choice 0.58 179, option 0.58 90, faith 0.57 848
 
 
 
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: opportunity, space
+
*English: ''chance, space''
 
 
 
 
  
 
===Verb===
 
===Verb===
chance: to cheat, manipulate, intimidate -- Definition in Naija?
+
# Sey person or ting remove person or ting from im place.
 
+
#:*{{ux|dv|So if we no want make money and property '''chance''' God work for our life, make we dey follow wetin Jehovah dey teach us. |(jw__23743, We should follow Jehovah's guidance so that wealth will not distract us.)}}
 
+
# Make person do person wayo or use boldface collect someting from person.
# Egbokhare (frequency:Inf)
+
#:*{{ux|dv|No let dem '''chance''' you o. |(Do not allow them double cross you.)}}
#: {{ux|dv|No let dem '''chance''' you o. |(Do not allow them cheat/manipulate you.)}}
+
#:*{{ux|dv|Wetin I get go pay me pass if di pesin I pally with na strong pesin - because im fit '''chance''' me. |(bbc__42211, It would be worthwhile if my partner is influential because I could be double-dealt with.)}}
# aux-mark-nsubj-obj (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|Dis one make sense if you reason am like dis - if I pally with weak pesin, wen time to share di beta don reach, wetin I get go pay me pass if di pesin I pally with na strong pesin - because im fit '''chance''' me. |(bbc__42211, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Other things for life don take my time sotey I no come dey too get time to pray and read Bible?’ If we see sey money and property don dey '''chance''' the love wey we get for Jesus, make we remember wetin Jesus talk. |(jw__23926, __no translation__)}}
 
 
 
====Derived forms====
 
one chance
 
 
 
====Synonyms====
 
* opportunity 0.79 272, plans 0.63 147, permission 0.61 128, power 0.61 1862, joy 0.60 193, hope 0.58 946, choice 0.58 179, option 0.58 90, faith 0.57 848
 
  
====Antonyms====
+
====Related Forms====
* opportunity 0.79 272, plans 0.63 147, permission 0.61 128, power 0.61 1862, joy 0.60 193, hope 0.58 946, choice 0.58 179, option 0.58 90, faith 0.57 848
+
[[one chance]]
  
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: to cheat, manipulate, intimidate
+
* English: ''to remove, to double-deal ''

Latest revision as of 10:17, 28 February 2024

Naija

Alternative forms

Etymology

From: English chance

Pronunciation 1

  • t͡sâns

Play Play

Pronunciation 2

/ʃâns/

Noun

  1. Time wey person fit use
    • Every person wey di matter concern must get chance to join and say dem own.  — (Everyone concerned must have an opportunity to defend his or herself.)
    • Chelsea no give me chance play.  — (bbc__864, I did not have an opportunity to play for Chelsea.)
    • Uh na police duty no give me chance.  — (deuber__4362, My work as a police officer choked my time.)
  2. Space wey person or ting fit sidon, stand, or stay.
    • Madam abeg shift make chance dey for passenger wey one enter back seat.  — (Madam, please make room for other passengers to take the back seat.)
    • Oga chance no dey inside di place for your car o. Go anoder place no vex.  — (Sir, the car park is full already; please find somewhere else.)

Related Forms

one chance

Translations

  • English: chance, space

Verb

  1. Sey person or ting remove person or ting from im place.
    • So if we no want make money and property chance God work for our life, make we dey follow wetin Jehovah dey teach us.  — (jw__23743, We should follow Jehovah's guidance so that wealth will not distract us.)
  2. Make person do person wayo or use boldface collect someting from person.
    • No let dem chance you o.  — (Do not allow them double cross you.)
    • Wetin I get go pay me pass if di pesin I pally with na strong pesin - because im fit chance me.  — (bbc__42211, It would be worthwhile if my partner is influential because I could be double-dealt with.)

Related Forms

one chance

Translations

  • English: to remove, to double-deal