Difference between revisions of "chance"
(→Verb) |
(→Verb) |
||
(16 intermediate revisions by 5 users not shown) | |||
Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
===Alternative forms=== | ===Alternative forms=== | ||
− | * chans | + | * [[chans]] |
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
From: English ''chance'' | From: English ''chance'' | ||
− | ===Pronunciation=== | + | ===Pronunciation 1=== |
− | * | + | * t͡sâns |
<sm2>Pcm-ng-chance.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-chance.f.ogg</sm2> | ||
− | <sm2>Pcm-ng-chance.m.ogg</sm2> | + | <sm2>Pcm-ng-chance.m.ogg</sm2> |
− | === | + | ===Pronunciation 2=== |
− | + | /ʃâns/ | |
− | |||
− | |||
− | |||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | Time wey person fit use | + | # Time wey person fit use |
− | :*{{ux|dv|Every person wey di matter concern must get '''chance''' to join and say dem own. |( | + | #:*{{ux|dv|Every person wey di matter concern must get '''chance''' to join and say dem own. |(Everyone concerned must have an opportunity to defend his or herself.)}} |
− | :*{{ux|dv|Chelsea no give me '''chance''' play. |(bbc__864, I did not have an opportunity to play for Chelsea.)}} | + | #:*{{ux|dv|Chelsea no give me '''chance''' play. |(bbc__864, I did not have an opportunity to play for Chelsea.)}} |
− | :*{{ux|dv|Uh na police duty no give me '''chance'''. |(deuber__4362, My work as a police officer choked my time.)}} | + | #:*{{ux|dv|Uh na police duty no give me '''chance'''. |(deuber__4362, My work as a police officer choked my time.)}} |
− | + | # Space wey person or ting fit sidon, stand, or stay. | |
− | ====Related | + | #:*{{ux|dx| Madam abeg shift make '''chance''' dey for passenger wey one enter back seat.|(Madam, please make room for other passengers to take the back seat.)}} |
+ | #:*{{ux|dx|Oga '''chance''' no dey inside di place for your car o. Go anoder place no vex.|(Sir, the car park is full already; please find somewhere else.)}} | ||
+ | ====Related Forms==== | ||
[[one chance]] | [[one chance]] | ||
− | |||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English: | + | *English: ''chance, space'' |
===Verb=== | ===Verb=== | ||
− | Sey person or ting remove person or ting from | + | # Sey person or ting remove person or ting from im place. |
− | :*{{ux|dv|So if we no want make money and property '''chance''' God work for our life, make we dey follow wetin Jehovah dey teach us. |(jw__23743, We should follow Jehovah's guidance so that wealth will not distract us.)}} | + | #:*{{ux|dv|So if we no want make money and property '''chance''' God work for our life, make we dey follow wetin Jehovah dey teach us. |(jw__23743, We should follow Jehovah's guidance so that wealth will not distract us.)}} |
− | :*{{ux|dv|No let dem '''chance''' you o. |( | + | # Make person do person wayo or use boldface collect someting from person. |
− | :*{{ux|dv|Wetin I get go pay me pass if di pesin I pally with na strong pesin - because im fit '''chance''' me. |(bbc__42211, It would be worthwhile if | + | #:*{{ux|dv|No let dem '''chance''' you o. |(Do not allow them double cross you.)}} |
+ | #:*{{ux|dv|Wetin I get go pay me pass if di pesin I pally with na strong pesin - because im fit '''chance''' me. |(bbc__42211, It would be worthwhile if my partner is influential because I could be double-dealt with.)}} | ||
====Related Forms==== | ====Related Forms==== | ||
− | one chance | + | [[one chance]] |
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English: ''to | + | * English: ''to remove, to double-deal '' |
Latest revision as of 10:17, 28 February 2024
Naija
Alternative forms
Etymology
From: English chance
Pronunciation 1
- t͡sâns
Pronunciation 2
/ʃâns/
Noun
- Time wey person fit use
- Every person wey di matter concern must get chance to join and say dem own. — (Everyone concerned must have an opportunity to defend his or herself.)
- Chelsea no give me chance play. — (bbc__864, I did not have an opportunity to play for Chelsea.)
- Uh na police duty no give me chance. — (deuber__4362, My work as a police officer choked my time.)
- Space wey person or ting fit sidon, stand, or stay.
- Madam abeg shift make chance dey for passenger wey one enter back seat. — (Madam, please make room for other passengers to take the back seat.)
- Oga chance no dey inside di place for your car o. Go anoder place no vex. — (Sir, the car park is full already; please find somewhere else.)
Related Forms
Translations
- English: chance, space
Verb
- Sey person or ting remove person or ting from im place.
- So if we no want make money and property chance God work for our life, make we dey follow wetin Jehovah dey teach us. — (jw__23743, We should follow Jehovah's guidance so that wealth will not distract us.)
- Make person do person wayo or use boldface collect someting from person.
- No let dem chance you o. — (Do not allow them double cross you.)
- Wetin I get go pay me pass if di pesin I pally with na strong pesin - because im fit chance me. — (bbc__42211, It would be worthwhile if my partner is influential because I could be double-dealt with.)
Related Forms
Translations
- English: to remove, to double-deal