Difference between revisions of "chance"

Line 30: Line 30:
  
 
===Verb===
 
===Verb===
chance: to cheat,
+
Sey person or ting remove person or ting from e place.
 
+
:*{{ux|dv|So if we no want make money and property '''chance''' God work for our life, make we dey follow wetin Jehovah dey teach us. |(jw__23743, We should follow Jehovah's guidance so that wealth will not distract us.)}}
#: {{ux|dv|So if we no want make money and property '''chance''' God work for our life, make we dey follow wetin Jehovah dey teach us. |(jw__23743, __no translation__)}}
+
:*{{ux|dv|No let dem '''chance''' you o. |(Egbokhare_2020, Do not allow them double cross you.)}}
# Egbokhare (frequency:Inf)
 
manipulate
 
#: {{ux|dv|No let dem '''chance''' you o. |(Do not allow them cheat/manipulate you.)}}
 
# aux-mark-nsubj-obj (frequency:2)
 
 
intimidate  
 
intimidate  
#: {{ux|dv|Dis one make sense if you reason am like dis - if I pally with weak pesin, wen time to share di beta don reach, wetin I get go pay me pass if di pesin I pally with na strong pesin - because im fit '''chance''' me. |(bbc__42211, __no translation__)}}
+
:*{{ux|dv|Wetin I get go pay me pass if di pesin I pally with na strong pesin - because im fit '''chance''' me. |(bbc__42211, It would be worthwhile if the person I work with is strong I could be double-dealed.)}}
#: {{ux|dv|Other things for life don take my time sotey I no come dey too get time to pray and read Bible?’ If we see sey money and property don dey '''chance''' the love wey we get for Jesus, make we remember wetin Jesus talk. |(jw__23926, __no translation__)}}
 
  
====Derived forms====
+
====Related Forms====
 
one chance
 
one chance
 
====Synonyms====
 
 
====Antonyms====
 
  
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: to cheat, manipulate, intimidate
+
* English: ''to cheat, manipulate''

Revision as of 17:17, 23 November 2020

Naija

Alternative forms

  • chans

Etymology

From: English chance

Pronunciation

  • tSâns

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 3
  • Frequency rank in NSC treebank: 1756
  • Frequency in raw corpus: 626
  • Frequency rank in raw corpus: 545

Noun

Time wey person fit use

  • Every person wey di matter concern must get chance to join and say dem own.  — (Egbokhare_2020, Everyone concerned must have an opportunity to defend his or herself.)
  • Chelsea no give me chance play.  — (bbc__864, I did not have an opportunity to play for Chelsea.)
  • Uh na police duty no give me chance.  — (deuber__4362, My work as a police officer choked my time.)

Related forms

one chance

Translations

  • English: opportunity

Verb

Sey person or ting remove person or ting from e place.

  • So if we no want make money and property chance God work for our life, make we dey follow wetin Jehovah dey teach us.  — (jw__23743, We should follow Jehovah's guidance so that wealth will not distract us.)
  • No let dem chance you o.  — (Egbokhare_2020, Do not allow them double cross you.)

intimidate

  • Wetin I get go pay me pass if di pesin I pally with na strong pesin - because im fit chance me.  — (bbc__42211, It would be worthwhile if the person I work with is strong I could be double-dealed.)

Related Forms

one chance

Translations

  • English: to cheat, manipulate