Difference between revisions of "chance"

Line 33: Line 33:
 
:*{{ux|dv|So if we no want make money and property '''chance''' God work for our life, make we dey follow wetin Jehovah dey teach us. |(jw__23743, We should follow Jehovah's guidance so that wealth will not distract us.)}}
 
:*{{ux|dv|No let dem '''chance''' you o. |(Egbokhare_2020, Do not allow them double cross you.)}}
 
:*{{ux|dv|No let dem '''chance''' you o. |(Egbokhare_2020, Do not allow them double cross you.)}}
intimidate
 
:*{{ux|dv|Wetin I get go pay me pass if di pesin I pally with na strong pesin - because im fit '''chance''' me. |(bbc__42211, It would be worthwhile if the person I work with is strong I could be double-dealed.)}}
 
Revision as of 17:18, 23 November 2020

Naija

Alternative forms

  • chans

Etymology

From: English chance

Pronunciation

  • tSâns

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 3
  • Frequency rank in NSC treebank: 1756
  • Frequency in raw corpus: 626
  • Frequency rank in raw corpus: 545

Noun

Time wey person fit use

  • Every person wey di matter concern must get chance to join and say dem own.  — (Egbokhare_2020, Everyone concerned must have an opportunity to defend his or herself.)
  • Chelsea no give me chance play.  — (bbc__864, I did not have an opportunity to play for Chelsea.)
  • Uh na police duty no give me chance.  — (deuber__4362, My work as a police officer choked my time.)

Related forms

one chance

Translations

  • English: opportunity

Verb

Sey person or ting remove person or ting from e place.

  • So if we no want make money and property chance God work for our life, make we dey follow wetin Jehovah dey teach us.  — (jw__23743, We should follow Jehovah's guidance so that wealth will not distract us.)
  • No let dem chance you o.  — (Egbokhare_2020, Do not allow them double cross you.)
  • Wetin I get go pay me pass if di pesin I pally with na strong pesin - because im fit chance me.  — (bbc__42211, It would be worthwhile if the person I work with is strong I could be double-dealed.)

Related Forms

one chance

Translations

  • English: to cheat, manipulate