Difference between revisions of "chance"
(→Naija) |
(→Noun) |
||
Line 18: | Line 18: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | + | Time wey person fit use | |
:*{{ux|dv|Every person wey di matter concern must get '''chance''' to join and say dem own. |(Egbokhare_2020, Everyone concerned must have an opportunity to defend his or herself.)}} | :*{{ux|dv|Every person wey di matter concern must get '''chance''' to join and say dem own. |(Egbokhare_2020, Everyone concerned must have an opportunity to defend his or herself.)}} | ||
:*{{ux|dv|Chelsea no give me '''chance''' play. |(bbc__864, I did not have an opportunity to play for Chelsea.)}} | :*{{ux|dv|Chelsea no give me '''chance''' play. |(bbc__864, I did not have an opportunity to play for Chelsea.)}} | ||
:*{{ux|dv|Uh na police duty no give me '''chance'''. |(deuber__4362, My work as a police officer choked my time.)}} | :*{{ux|dv|Uh na police duty no give me '''chance'''. |(deuber__4362, My work as a police officer choked my time.)}} | ||
− | + | Space wey person or ting fit sidon, stand, or stay. | |
:*{{ux|dx| Madam abeg shift make '''chance''' dey for passenger wey one enter back seat.|(NSC_Abonyi_2020 Madam, please make room for other passengers to take the back seat.)}} | :*{{ux|dx| Madam abeg shift make '''chance''' dey for passenger wey one enter back seat.|(NSC_Abonyi_2020 Madam, please make room for other passengers to take the back seat.)}} | ||
:*{{ux|dx|Oga '''chance''' no dey inside di place for your car o. Go anoder place no vex.|(NSC_Abonyi_2020, Sir, the car park is full already; please find somewhere.)}} | :*{{ux|dx|Oga '''chance''' no dey inside di place for your car o. Go anoder place no vex.|(NSC_Abonyi_2020, Sir, the car park is full already; please find somewhere.)}} |
Revision as of 15:15, 24 November 2020
Naija
Alternative forms
- chans
Etymology
From: English chance
Pronunciation
- tSâns
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 3
- Frequency rank in NSC treebank: 1756
- Frequency in raw corpus: 626
- Frequency rank in raw corpus: 545
Noun
Time wey person fit use
- Every person wey di matter concern must get chance to join and say dem own. — (Egbokhare_2020, Everyone concerned must have an opportunity to defend his or herself.)
- Chelsea no give me chance play. — (bbc__864, I did not have an opportunity to play for Chelsea.)
- Uh na police duty no give me chance. — (deuber__4362, My work as a police officer choked my time.)
Space wey person or ting fit sidon, stand, or stay.
- Madam abeg shift make chance dey for passenger wey one enter back seat. — (NSC_Abonyi_2020 Madam, please make room for other passengers to take the back seat.)
- Oga chance no dey inside di place for your car o. Go anoder place no vex. — (NSC_Abonyi_2020, Sir, the car park is full already; please find somewhere.)
Noun Phrase
- One chance
Na sey person enter matter wey get k-leg
- I be one enter one chance for Lagos molue when sharp guy be one chance me. — (NSC_Abonyi_2020, I nearly got into a fix in a Lagos buscar after a close shave with a pickpocket.)
Translations
- English: opportunity, a fix
Verb
Sey person or ting remove person or ting from e place.
- So if we no want make money and property chance God work for our life, make we dey follow wetin Jehovah dey teach us. — (jw__23743, We should follow Jehovah's guidance so that wealth will not distract us.)
- No let dem chance you o. — (Egbokhare_2020, Do not allow them double cross you.)
- Wetin I get go pay me pass if di pesin I pally with na strong pesin - because im fit chance me. — (bbc__42211, It would be worthwhile if my partner is influential because I could be double-dealt with.)
Related Forms
one chance
Translations
- English: to remove, to double-deal