Difference between revisions of "chance"

Line 27: Line 27:
  
 
====Noun Phrase====
 
====Noun Phrase====
*One chance
+
One chance
 
Na sey person enter matter wey get [[k-leg]]  
 
Na sey person enter matter wey get [[k-leg]]  
 
:*{{ux|dx|I be one enter '''one chance''' for Lagos molue when sharp guy be one chance me.|(NSC_Abonyi_2020, I nearly got into a fix  in a Lagos buscar after a close shave with a pickpocket.)}}
 
:*{{ux|dx|I be one enter '''one chance''' for Lagos molue when sharp guy be one chance me.|(NSC_Abonyi_2020, I nearly got into a fix  in a Lagos buscar after a close shave with a pickpocket.)}}

Revision as of 15:16, 24 November 2020

Naija

Alternative forms

  • chans

Etymology

From: English chance

Pronunciation

  • tSâns

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 3
  • Frequency rank in NSC treebank: 1756
  • Frequency in raw corpus: 626
  • Frequency rank in raw corpus: 545

Noun

Time wey person fit use

  • Every person wey di matter concern must get chance to join and say dem own.  — (Egbokhare_2020, Everyone concerned must have an opportunity to defend his or herself.)
  • Chelsea no give me chance play.  — (bbc__864, I did not have an opportunity to play for Chelsea.)
  • Uh na police duty no give me chance.  — (deuber__4362, My work as a police officer choked my time.)

Space wey person or ting fit sidon, stand, or stay.

  • Madam abeg shift make chance dey for passenger wey one enter back seat.  — (NSC_Abonyi_2020 Madam, please make room for other passengers to take the back seat.)
  • Oga chance no dey inside di place for your car o. Go anoder place no vex.  — (NSC_Abonyi_2020, Sir, the car park is full already; please find somewhere.)

Noun Phrase

One chance Na sey person enter matter wey get k-leg

  • I be one enter one chance for Lagos molue when sharp guy be one chance me.  — (NSC_Abonyi_2020, I nearly got into a fix in a Lagos buscar after a close shave with a pickpocket.)

Translations

  • English: opportunity, a fix

Verb

Sey person or ting remove person or ting from e place.

  • So if we no want make money and property chance God work for our life, make we dey follow wetin Jehovah dey teach us.  — (jw__23743, We should follow Jehovah's guidance so that wealth will not distract us.)
  • No let dem chance you o.  — (Egbokhare_2020, Do not allow them double cross you.)
  • Wetin I get go pay me pass if di pesin I pally with na strong pesin - because im fit chance me.  — (bbc__42211, It would be worthwhile if my partner is influential because I could be double-dealt with.)

Related Forms

one chance

Translations

  • English: to remove, to double-deal