chance

Revision as of 12:03, 6 June 2022 by Shula (talk | contribs) (→‎Noun)

Naija

Alternative forms

Etymology

From: English chance

Pronunciation

  • t͡sâns

Play Play

Noun

  1. Time wey person fit use
    • Every person wey di matter concern must get chance to join and say dem own.  — (Egbokhare_2020, Everyone concerned must have an opportunity to defend his or herself.)
    • Chelsea no give me chance play.  — (bbc__864, I did not have an opportunity to play for Chelsea.)
    • Uh na police duty no give me chance.  — (deuber__4362, My work as a police officer choked my time.)
  2. Space wey person or ting fit sidon, stand, or stay.
    • Madam abeg shift make chance dey for passenger wey one enter back seat.  — (NSC_2020 Madam, please make room for other passengers to take the back seat.)
    • Oga chance no dey inside di place for your car o. Go anoder place no vex.  — (NSC_2020, Sir, the car park is full already; please find somewhere else.)

Related Forms

one chance

Translations

  • English: chance, space

Verb

  • Sey person or ting remove person or ting from e place.
  • So if we no want make money and property chance God work for our life, make we dey follow wetin Jehovah dey teach us.  — (jw__23743, We should follow Jehovah's guidance so that wealth will not distract us.)
  • Make person do person wayo or use boldface collect someting from person.
  • No let dem chance you o.  — (Egbokhare_2020, Do not allow them double cross you.)
  • Wetin I get go pay me pass if di pesin I pally with na strong pesin - because im fit chance me.  — (bbc__42211, It would be worthwhile if my partner is influential because I could be double-dealt with.)

Related Forms

one chance

Translations

  • English: to remove, to double-deal