chance

Revision as of 14:14, 23 November 2020 by 154.66.43.49 (talk) (→‎Noun)

Naija

Alternative forms

  • chans

Etymology

From: English chance

Pronunciation

  • tSâns

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 3
  • Frequency rank in NSC treebank: 1756
  • Frequency in raw corpus: 626
  • Frequency rank in raw corpus: 545

Noun

Time wey person fit use

  • Every person wey di matter concern must get chance to join and say dem own.  — (Egbokhare_2020, Everyone concerned must have an opportunity to defend his or herself.)
  1. Chelsea no give me chance play.  — (bbc__864, I did not have an opportunity to play for Chelsea.)
    Uh na police duty no give me chance.  — (deuber__4362, My work as a police officer choked my time.)
    We fit just lose this chance  — (jw__39422, WE may lose this opportunity.)
    We get di chance to win di game but we no finish off.  — (bbc__12870, __no translation__)
    Dis na chance for me to say something.  — (bbc__6487, __no translation__)
    So e be like say e neva finish and chance dey brekete for di Italians to reach di final - no forget say Barcelona carry 4-1 advantage go Stadio Olimpico before Roma show dem who be baba wit three goals.  — (bbc__17684, __no translation__)
    That time, we no go ‘comot for where we stand,’ and we go ‘see how Jehovah go take save us.’ Until that time reach, we still get time and chance to use all our mind and power take support Jehovah work.  — (jw__32245, __no translation__)

Related forms

one chance

Translations

  • English: opportunity

Verb

chance: to cheat, manipulate, intimidate -- Definition in Naija?

  1. So if we no want make money and property chance God work for our life, make we dey follow wetin Jehovah dey teach us.  — (jw__23743, __no translation__)
  2. Egbokhare (frequency:Inf)
    No let dem chance you o.  — (Do not allow them cheat/manipulate you.)
  3. aux-mark-nsubj-obj (frequency:2)
    Dis one make sense if you reason am like dis - if I pally with weak pesin, wen time to share di beta don reach, wetin I get go pay me pass if di pesin I pally with na strong pesin - because im fit chance me.  — (bbc__42211, __no translation__)
    Other things for life don take my time sotey I no come dey too get time to pray and read Bible?’ If we see sey money and property don dey chance the love wey we get for Jesus, make we remember wetin Jesus talk.  — (jw__23926, __no translation__)

Derived forms

one chance

Synonyms

  • opportunity 0.79 272, plans 0.63 147, permission 0.61 128, power 0.61 1862, joy 0.60 193, hope 0.58 946, choice 0.58 179, option 0.58 90, faith 0.57 848

Antonyms

  • opportunity 0.79 272, plans 0.63 147, permission 0.61 128, power 0.61 1862, joy 0.60 193, hope 0.58 946, choice 0.58 179, option 0.58 90, faith 0.57 848

Translations

  • English: to cheat, manipulate, intimidate