chance
Naija
Alternative forms
- chans
Etymology
From: English chance
Pronunciation
- tSâns
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 3
- Frequency rank in NSC treebank: 1756
- Frequency in raw corpus: 626
- Frequency rank in raw corpus: 545
Noun
Time wey person fit use
- Every person wey di matter concern must get chance to join and say dem own. — (Egbokhare_2020, Everyone concerned must have an opportunity to defend his or herself.)
- Chelsea no give me chance play. — (bbc__864, I did not have an opportunity to play for Chelsea.)
- Uh na police duty no give me chance. — (deuber__4362, My work as a police officer choked my time.)
Related forms
Translations
- English: opportunity
Verb
Sey person or ting remove person or ting from e place.
- So if we no want make money and property chance God work for our life, make we dey follow wetin Jehovah dey teach us. — (jw__23743, We should follow Jehovah's guidance so that wealth will not distract us.)
- No let dem chance you o. — (Egbokhare_2020, Do not allow them double cross you.)
intimidate
- Wetin I get go pay me pass if di pesin I pally with na strong pesin - because im fit chance me. — (bbc__42211, It would be worthwhile if the person I work with is strong I could be double-dealed.)
Related Forms
one chance
Translations
- English: to cheat, manipulate