Difference between revisions of "change"

Line 5: Line 5:
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
*tʃáìndӡ
+
*tʃêndӡ
 
<sm2>Pcm-ng-change.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-change.f.ogg</sm2>  
<sm2>Pcm-ng-change.m.ogg</sm2>  
+
<sm2>Pcm-ng-change.m.ogg</sm2>
  
 
===Noun===
 
===Noun===

Revision as of 12:12, 6 June 2022

Naija

Etymology

From:English change

Pronunciation

  • tʃêndӡ

Play Play

Noun

  • Na money wey dem return give person as im balance when pesin pay for someting.
  • I beg give me my change madam.  — (NSC_Tella_2020. Please give me my balance. )
  • I been see when di conductor carry change give di fat woman wey siddon for back.  — (bbc__5096. I saw the conductor give out change to the fat lady at her back.)
  • Wetin dis change con bring na suffersuffer everywhere.  — (NSC_Tella_2020. What this change regime now brought is nothing but suffering everywhere.)

Verb

Transitive Verb

  • Make someting comot from how e be.
  • Di day I begin get better salary like dis, my life go change sharpsharp.  — (NSC_Legbeti_2020. The day I start earning good salary, my life will change fast. )
  • God don change my life for better.  — (NSC_Tella_2020. God has changed my life for the best. )

Intransitive Verb

  • Dat aproko woman don come change as she marry pastor man.  — (NSC_Legbeti_2020. The gossip changed after she married a pastor. )

Serial Verb

  • Di guy don comot go change im name.  — (NSC_Tella_2020. The guy has left to change his name.)

Translations

  • English: To replace something, difference between credit and debit of an account.