suffersuffer

Naija

Alternative forms

Etymology

From English: suffer

Pronunciation

  • sòfàsófá

Play Play

Noun

  • Condition wey be sey person go dey face pain and wahala because tings no balance well for am.
  • For dis country now, na suffersuffer na im dey o.  — (In this country now, suffering is in common.)
  • Di suffersuffer con dey too much for am.  — (The suffering is now unbearable for him.

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: suffering, oppression

Verb

  • Make person dey show anoder person wickedness.
  • Na so di step mother dey suffersuffer am.  — Egbokhare_2020, That was how the step mother maltreated her.)

Translations

  • English: maltreat.