Difference between revisions of "change"

Line 9: Line 9:
 
<sm2>Pcm-ng-change.m.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-change.m.ogg</sm2>  
  
 +
===Noun===
 +
* Na money wey dem return give person as im balance when pesin pay for someting.
 +
:* {{ux|dv|I beg give me my '''change''' madam. |(NSC_Tella_2020. Please give me my balance. )}}
 +
:* {{ux|dv|I been see when di conductor carry '''change''' give di fat woman wey siddon for back. |(bbc__5096.  I saw the conductor give out change to the fat lady  at her back.)}}
 +
:* {{ux|dv|Wetin dis '''change''' con bring na [[suffersuffer]] everywhere. |(NSC_Tella_2020. What this change regime now brought is nothing but suffering everywhere.)}}
 +
 +
===Verb===
 
===Transitive Verb===
 
===Transitive Verb===
* Make person replace someting.
+
* Make someting comot from how e be.
#{{ux|dv|Di day I begin get better salary like dis, my life go '''change''' [[sharp-sharp]]. |(NSC_Legbeti_2020. The day I start earning good salary, my life will change fast. )}}
+
:* {{ux|dv|Di day I begin get better salary like dis, my life go '''change''' [[sharp-sharp]]. |(NSC_Legbeti_2020. The day I start earning good salary, my life will change fast. )}}
#{{ux|dv|God don '''change''' my life for better. |(NSC_Tella_2020. God has changed my life for the best. )}}
+
:* {{ux|dv|God don '''change''' my life for better. |(NSC_Tella_2020. God has changed my life for the best. )}}
  
 
===Intransitive Verb===
 
===Intransitive Verb===
:{{ux|dv|na aproko woman don come '''change''' as she marry dat pastor man. |(NSC_Legbeti_2020. The gossip changed after she married pastor. )}}
+
:*{{ux|dv|na aproko woman don come '''change''' as she marry dat pastor man. |(NSC_Legbeti_2020. The gossip changed after she married pastor. )}}
  
 
===Serial Verb===
 
===Serial Verb===
:{{ux|dv|Di guy don comot go change im name. |(NSC_Tella_2020. The guy has left to change his name. )}}
+
:* {{ux|dv|Di guy don comot go change im name. |(NSC_Tella_2020. The guy has left to change his name.)}}
 
 
===Noun===
 
* na money wey dem return give person as im balance when pesin pay for someting.
 
#{{ux|dv|I been see when di conductor carry '''change''' give di fat woman wey siddon for back. |(bbc__5096.  I saw the conductor give out change to the fat lady  at her back. )}}
 
#{{ux|dv|Wetin dis '''change''' con bring na [[suffersuffer]] everywhere. |(NSC_Tella_2020. What this change regime now brought is nothing but suffering everywhere. )}}
 
  
 
====Translations====
 
====Translations====
 
* English: ''To replace something, difference between credit and debit of an account''.
 
* English: ''To replace something, difference between credit and debit of an account''.

Revision as of 13:11, 14 January 2021

Naija

Etymology

From:English change

Pronunciation

  • tʃáìndӡ

Play Play

Noun

  • Na money wey dem return give person as im balance when pesin pay for someting.
  • I beg give me my change madam.  — (NSC_Tella_2020. Please give me my balance. )
  • I been see when di conductor carry change give di fat woman wey siddon for back.  — (bbc__5096. I saw the conductor give out change to the fat lady at her back.)
  • Wetin dis change con bring na suffersuffer everywhere.  — (NSC_Tella_2020. What this change regime now brought is nothing but suffering everywhere.)

Verb

Transitive Verb

  • Make someting comot from how e be.
  • Di day I begin get better salary like dis, my life go change sharp-sharp.  — (NSC_Legbeti_2020. The day I start earning good salary, my life will change fast. )
  • God don change my life for better.  — (NSC_Tella_2020. God has changed my life for the best. )

Intransitive Verb

  • na aproko woman don come change as she marry dat pastor man.  — (NSC_Legbeti_2020. The gossip changed after she married pastor. )

Serial Verb

  • Di guy don comot go change im name.  — (NSC_Tella_2020. The guy has left to change his name.)

Translations

  • English: To replace something, difference between credit and debit of an account.